Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
ALREADY FALLING 🎵🥺😫🔥🔥
27,852 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
29 Yorum

Na this album una call mid? 😂 no be every song be party jam, some music speaks to souls @davido gba flower jor

@davido na their 👑 daddy 😭

Shey na wise

@Tiomoney1308 Better jamz, album wey all Opps go give it deserved credit by force, na small thing remain.

This kind love no Dey this generation again

Wow 😯. @Davido see something.

❤️

Ololololo😫😫😫🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

David face of afrobeat 🙌🙌

@morgan_xy 🥰🥰😂😂

❤️❤️❤️💯

How old is this man??????

@oluolu000 Cultural impact make una put body seh 😂😂

Davido too sabi 🤭👏

2020 I miss this man

this is so lovely

Guyyyy make Already Falling blow up nau

😍😍

This is deep man 😩🥹 Love is actually a beautiful thing❤️🥂 @davido

💖💖💖

Olebruku dey thief am from back

@Olayinka1372 Old love😂❤️

🔥🔥

Davido’s song is for everybody U no fit expect grandpa to Dey shout “kese kese kese kese”

❤️

Wow 👏👏👏

Baddest come oo @davido 🥰

Akready fallen na proper jam sha

🔥
Benzer Videolar
Sensitive content
These are yella nice.... 🔥🔥🔥🔥😫😫🥺🥺🥺
Charlie Cesc Makgoba
64,449 görüntüleme • 4 gün önce
