Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
ALRIGHT ALRIGHT
133,979 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Guy u fuck up oo. Why u bring ur matter for outside

Them pipe your ass 😭😹

No Chop Am Na INFECTION, U & IVANA 👇🏿

The way I scroll pass your tweet ehhh I no wan contact infection oo

Abeg tell ivana to give me infection abeg

You should add this dope verse Alright Alright I did all my best just to treat you right But you left Now every midnight I close my eyes All I see is the “pipe” Oh I’m traumatized Feels like I was hypnotized If I remember the size I cry This will hit better trust me

Shebi no be him dey take agbo from nyash? 😂💔 But guy you fuck up big time, why you ckme bring the matter online.

Avoid these types of Women Run 🏃

Tunmise what have you done for me ? 🙆🏼♀️😂

Omo oni infection yen re now ? Abi

Bring that gloves make men carry am enter gym bro

Na people wey get infection wan stream am?

Fine boy wey get ivana

Hope say your yansh no dey pain you again 😂💔?

Ivana infection pot 😭

Once them break your heart your talents go just dey show up

Does this guy sing?

Baba leave music go treat ur infection

After receiving ukebe backshot from Ivana

guy ur friends suppose gather u beat.....bcause of love u let dem put pipe for ur yansh

Feature seyi Vibez on this jam please

So na you Ivana Dey report for us 😅 but guy that thing is very handle for her to handle ooo abeg go back to her, and for your infection you go get special nurse wry go Dey treat you every time

You no get motion you get infection

No wonder, na crowd you deh find

If I guess the title of the song nah infection

Bro have been trying to reach you as my fellow niggea. Guy you fucked me up ooo. Serious as a real Og wey I like Serious you mess up, joke apart life is not all about cruise only. Damaging ivana via your rumor q nah real fuck up , try and come back to your normal 1LOVE

This is infectious 🔥🔥

Who be this ?😒

Everybody pipe low

No be this guy den talk say den pass funnel for him Arse be this?? Say den wan pour fuel inside hin arse
Похожие видео
Alright alright alright. Matthew McConaughey 🤝 Zach Bryan
Whiskey Riff
70,214 просмотров • 2 лет назад
