Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Always avoid friends like this 😭😂

46,056 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Ighodalo
Ighodalo5 месяцев назад

These are the issues that fuels police stereotyping and profiling.

Фото профиля Nnamdi🍀
Nnamdi🍀5 месяцев назад

He’s a very dangerous person

Фото профиля `KANLA💖🌸
`KANLA💖🌸5 месяцев назад

Wait! Did he just hijacked his friend’s gf?

Фото профиля Alté of Lasgidi 🪖
Alté of Lasgidi 🪖5 месяцев назад

them dey spoil work

Фото профиля Mami Amah 🎀
Mami Amah 🎀5 месяцев назад

Hmm very true, this happens in real life

Фото профиля Elvis Ibeawuchi
Elvis Ibeawuchi5 месяцев назад

I swear them dey always do like fran.... and na too much drugs dey cause am

Фото профиля Edima🌈💕💘
Edima🌈💕💘5 месяцев назад

A guy invited me for an outing with a couple of his friends, the entire discussion was about fraud, God knows I was so disappointed, I rejected everything they offered. Left and never looked back.

Фото профиля 𝓳𝓸𝓼𝓱🧸
𝓳𝓸𝓼𝓱🧸5 месяцев назад

I no even get them as one

Фото профиля Momolesho of Lagos
Momolesho of Lagos5 месяцев назад

Lol you no get house, why you go carry your babe go chill for your guy's house. Na you go use you hand do yourself, because you never carry your babe go your guy house many babe go try swap you for your friend wey get money.

Фото профиля Bobby00147sharp
Bobby00147sharp5 месяцев назад

E Dey happen like dis steady and las las d mumu go still go knack am

Фото профиля sosodef
sosodef5 месяцев назад

How and why it’s become normal to flaunt fraud on the internet is shocking. It’s shows a lot

Фото профиля Mᴜʏɪᴡᴀ
Mᴜʏɪᴡᴀ5 месяцев назад

Don’t do it

Фото профиля Chukwuebuka
Chukwuebuka5 месяцев назад

Guys like this dey, please avoid being friends with them by all means necessary, I have first hand experience

Фото профиля Chioma ❁
Chioma ❁5 месяцев назад

Avoid them oo

Фото профиля Pretty Didi
Pretty Didi5 месяцев назад

Omo ehn, I fear who know fear that guy 🤣🤣🤣

Фото профиля ucweb
ucweb5 месяцев назад

So what did children of dis days learn from dis kind of foolish content occupation 002 yahoo boys many people go suffer no future ambition

Фото профиля Kim Sekani 👽
Kim Sekani 👽5 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Number One🥇
Number One🥇5 месяцев назад

E get why

Фото профиля UZOAMAKA 💓💓🇩🇴
UZOAMAKA 💓💓🇩🇴5 месяцев назад

Why though 😂

Фото профиля Smiling dude ☺️
Smiling dude ☺️5 месяцев назад

They're never in love with ur girl, they just wan knack her

Фото профиля desman.
desman.5 месяцев назад

@sharlieszzn I go just report for station ..kidnapping case straight 😭💔💔

Фото профиля JISTLAB
JISTLAB5 месяцев назад

Who Dey teach this people fraud self 😂

Фото профиля Meedle
Meedle5 месяцев назад

“Make I go check on am now” U wan go check on pesin babe as how 😂

Фото профиля 𝕋𝔼𝔾𝔸™ 🌍
𝕋𝔼𝔾𝔸™ 🌍5 месяцев назад

Lmao, your body go dey

Фото профиля Mighty
Mighty5 месяцев назад

Omoh no too talk Just know say ur girlfriend is for the people

Фото профиля Life5tyle
Life5tyle5 месяцев назад

God dey by my side😭😂

Фото профиля 🌺Motolani🌸
🌺Motolani🌸5 месяцев назад

Wahala for people way dey date boi

Фото профиля ISHOLÁ
ISHOLÁ5 месяцев назад

Why I no go avoid am

Фото профиля Obaa Afya Hipsy🧚🏼‍♀️🧡
Obaa Afya Hipsy🧚🏼‍♀️🧡5 месяцев назад

Lmao 😂

Фото профиля DC 07 🪖🦅
DC 07 🪖🦅5 месяцев назад

Omo this ur caption 😂😂

Фото профиля GoMoRaH
GoMoRaH5 месяцев назад

@JamesOlami23686 😂😂😂😂

Фото профиля Ballowtee07
Ballowtee075 месяцев назад

Omoh!!! Tbh nah so some friend dey do

Фото профиля THE SUPREME EMPEROR 👑🐐🦁🇳🇬
THE SUPREME EMPEROR 👑🐐🦁🇳🇬5 месяцев назад

I swear e dey happened

Фото профиля AB
AB5 месяцев назад

Hello friends! Need something new to watch?

Фото профиля LATIF
LATIF5 месяцев назад

😂😂😂

Похожие видео