Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Always be your brother’s keeper😹
359,434 Aufrufe • vor 19 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

I go carry her that night, nack am, come still tell the bf.

Abati na fool for that Shalewa ya werey gan😂

@creativemichey I go first knack her before i tell my guy. She no well 😭😂😂😂

Save a brother from being a Michael.

😂😂😂 And this is reality o. Some hooks get serious boyfriend wey get money o. But them just need some kind hooks fund to add

70% of Nigerian girls dey run am on a low 😂

No be Ai. 😂 😂😂

She's not contented

None of my business if I see

This guy just like Abti like a bro Asides tht Him no give a fuck about About him feelings 🤣

As far as you’re not cohabiting with your girlfriend, you will never find out if she’s doing Hookup or not

I too like this Abati guy 😂

That werey wey say our wife sef collect one more😂😂

Hahaha 😂 that guy just Dey slap her anyhow

If na some guys dem go start dey beef the guy wey play that video say him wan spoil the girl life

Most Nigeria girls Dey do hook up now , no be new thing again na . E go hard to see the one way never do am before .

And I know say you Dey do hooks and you wan come marry person way I know . Hmm 😂 every month she go Dey pay me 10k for 5yrs

A true friend😂

was the slap necessary? 😂😂

@Kogi_Surestboy That girl get dirty skin. Truck soap model.

@KeepoffRepublic Shalawa😭too suffer for boiz hand

Girls no de this room since I start scroll I na only boys 😅😅 where all the lady's na they no fit relates 🌚

Hooks 😂

I go do thesame for my guy oo sharperly

@DafeDaily

Girls Ehn 😁

😂

Werey first sing Ibadan trap 😂😭

Lover boy no even fit Abati 😂😂

😂😂😂

God go bless You

Why him friend follow collect that last slap? Is it necessary??

Mumu content
