Sensitive content
This media may contain sensitive content.
ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
AMG ๐ Wahala ๐ฉ๐
85,082 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

All these IQ reducing skits.

People wey no get AMG gather here make we cry๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

It might look exaggerated, but this is actually how some people react when they get their dream car, you fit parl for road dy clean the car๐๐

Cana u be werey oo aje ๐ ๐ ๐ ah ah

I think say coupe na two door cars?

๐๐๐ The alternator wey dey the dashboard ??

If i be paper chase when i buy my own car Cana presdo you go suffer for my hand

Na from wen him start clean my leg before I enter the i for don find way dey trekk in peace... How person go dey car no get peace of mind๐๐๐

He be like iPhone wahala ๐ญ๐ญ๐ญ Battry health Storage Hotness Scratch ๐ Face id Back Glass

Who nor get car nor see life come๐ญ๐ Na coupe

When make i laugh?

Future abi feature Make I do buy car abeg

Wahala for who no get amg o

๐คฃ๐คฃ

Which one be God of Temu ๐๐๐

Abeg make I just enter marwa get peace of mind ๐๐๐

Na this guy make government put eye for this Cana stuff

Omo rain just de fall since last night I no get kpo.....one of the longest nights ever

@Iamderrickseann ๐

Omoo chase eyes see wahala for here o๐

The most unfunny skit Iโve seen this year ๐ฉ

This one don't pass content ooooo na season film be this

๐๐who wan block your feul tank?

Na chase moto ooo๐

no be your fault Cana ๐๐๐ na AMG Coupe cause am ๐๐

Lol ๐ you non lie

Check very well... Just observe. . Na the other guy get that Car ..

Ogbeni no be ur fault sha , na my EDD card wey client go lost for mail box ๐ญ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

AMG na ur mate

๐๐๐

bro๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Nah really AmG

๐

I swear futurize no lie๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Wahala wahala wahala ๐คฃ๐๐๐
Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ
228,691 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ
