Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
AMG 🚘 Wahala 😩😂
85,082 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

All these IQ reducing skits.

People wey no get AMG gather here make we cry😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

It might look exaggerated, but this is actually how some people react when they get their dream car, you fit parl for road dy clean the car😂😂

Cana u be werey oo aje 😂 😂 😂 ah ah

I think say coupe na two door cars?

😂😂😂 The alternator wey dey the dashboard ??

If i be paper chase when i buy my own car Cana presdo you go suffer for my hand

Na from wen him start clean my leg before I enter the i for don find way dey trekk in peace... How person go dey car no get peace of mind😂😂😂

He be like iPhone wahala 😭😭😭 Battry health Storage Hotness Scratch 😂 Face id Back Glass

Who nor get car nor see life come😭😂 Na coupe

When make i laugh?

Future abi feature Make I do buy car abeg

Wahala for who no get amg o

🤣🤣

Which one be God of Temu 😂😂😂

Abeg make I just enter marwa get peace of mind 😂😂😂

Na this guy make government put eye for this Cana stuff

Omo rain just de fall since last night I no get kpo.....one of the longest nights ever

@Iamderrickseann 😌

Omoo chase eyes see wahala for here o😂

The most unfunny skit I’ve seen this year 😩

This one don't pass content ooooo na season film be this

😂😂who wan block your feul tank?

Na chase moto ooo😂

no be your fault Cana 😂😂😂 na AMG Coupe cause am 😂😂

Lol 😂 you non lie

Check very well... Just observe. . Na the other guy get that Car ..

Ogbeni no be ur fault sha , na my EDD card wey client go lost for mail box 😭

🤣🤣🤣

AMG na ur mate

😂😂😂

bro😭😭😭😭😭😭😭

Nah really AmG

😂

I swear futurize no lie😂
