Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Amuneke meets Samba
34 Yorum

Which kind stand be this 😹💔

Na you be APC script holder 🤷♀️

@SubzeroFada Who be that one with bad leg wey no gree stay on place 😂

Right about now men don put everything behind 😂

"one of them started dancing" God abeg o 😂

Cultist wey dey wear Ankara 😹na agbo men, d ones wey dey wear polo,jeans with Timberland na system men😹

Give me account for that guy with one leg lol. Very funny disable

This reminds me of someone on here who shut down his eyeglass business because of Amuneke’s poor governance, yet today he’s singing his praises and bending over backwards to make excuses for him. The irony is hard to miss. Tag him if you know who

Crooked governor Amuneke 🤣

The guy as the leader resembles the keeper from Cape Verde Vozinha.

Wait, why that guy with one leg de circle that car 😂

I talk say the edit go mad 😀😀😂😂

Wetin be the problem of the one wey leg dey pain wey dey waka-waka upandan? Person wey leg dey pain suppose dey one side, but na him body catch pass.🤣😂🤣😂

Wetin be this guy problem sef😂😂😂

Na you leg de pain but na you waka pass 😂 that guy on black vibes na 💯 😂

🤣😭🤣🤣🤣🤣 omo the edit mad gan 🤣🤣🤣

I knew that the guy with the leg issue will e used in the edit 😂

Na here I confirm am say na cultists matter true true 😂😂

Governor wétin be this 😩🤣😂

You never see that flood for Abia wey you Dey attack Sowore about the last time when he talked about Abia state kinda audio infrastructure?

One of dem was dancing??? Chịm 🤦

Na the dancing part sweet me 🤣

Olaniyi State Government 🤣😂🤣🤣🥲🥲

this edit na mad ooo

This guy with one leg 😆 see the way he just perambulate 😂

Arabanko wettin?😂😂😂

See Governor Amuneke, every day is for the thief 😂😂😂😂😂 and one day for the owner of the house 😂😂😂😂 only one day, edue gu okporo ngwo

Governor Amuneke

Kelvin black Na talent , no worry !!

@Williamhaving Na men Dey do men 😂

Arabanko community😭

Started dancing their local dance😂😂😂😂

@Captain_onfire 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

This man na weyre 😂😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Governor Amuneke sharing Burger !!!
Governor Amuneke
115,372 görüntüleme • 10 ay önce
