Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

79,052 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Whknow
Whknowvor 2 Monaten

Which kind stand be this 😹💔

Profilbild von Chinemerem
Chinemeremvor 2 Monaten

Na you be APC script holder 🤷‍♀️

Profilbild von K-nyte
K-nytevor 2 Monaten

@SubzeroFada Who be that one with bad leg wey no gree stay on place 😂

Profilbild von Ginikanwa 💖
Ginikanwa 💖vor 2 Monaten

Right about now men don put everything behind 😂

Profilbild von nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀
nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀vor 2 Monaten

"one of them started dancing" God abeg o 😂

Profilbild von Chestlee
Chestleevor 2 Monaten

Cultist wey dey wear Ankara 😹na agbo men, d ones wey dey wear polo,jeans with Timberland na system men😹

Profilbild von Mr Micheal
Mr Michealvor 2 Monaten

Give me account for that guy with one leg lol. Very funny disable

Profilbild von @Pizzaro FCB
@Pizzaro FCBvor 2 Monaten

This reminds me of someone on here who shut down his eyeglass business because of Amuneke’s poor governance, yet today he’s singing his praises and bending over backwards to make excuses for him. The irony is hard to miss. Tag him if you know who

Profilbild von @H.O.D.
@H.O.D.vor 2 Monaten

Crooked governor Amuneke 🤣

Profilbild von okuns ifemeni
okuns ifemenivor 2 Monaten

The guy as the leader resembles the keeper from Cape Verde Vozinha.

Profilbild von ᗪᗩT_ᗰᖴ_ᗷᒪᗩᑕK
ᗪᗩT_ᗰᖴ_ᗷᒪᗩᑕKvor 2 Monaten

Wait, why that guy with one leg de circle that car 😂

Profilbild von Ub4real
Ub4realvor 2 Monaten

I talk say the edit go mad 😀😀😂😂

Profilbild von Uzochukwu Nnanwube
Uzochukwu Nnanwubevor 2 Monaten

Wetin be the problem of the one wey leg dey pain wey dey waka-waka upandan? Person wey leg dey pain suppose dey one side, but na him body catch pass.🤣😂🤣😂

Profilbild von Mayor Of Amai👑
Mayor Of Amai👑vor 2 Monaten

Wetin be this guy problem sef😂😂😂

Profilbild von Big Eleniyan
Big Eleniyanvor 2 Monaten

Na you leg de pain but na you waka pass 😂 that guy on black vibes na 💯 😂

Profilbild von Broglie De 3rd
Broglie De 3rdvor 2 Monaten

🤣😭🤣🤣🤣🤣 omo the edit mad gan 🤣🤣🤣

Profilbild von Believe💯
Believe💯vor 2 Monaten

I knew that the guy with the leg issue will e used in the edit 😂

Profilbild von king Julien 👑
king Julien 👑vor 2 Monaten

Na here I confirm am say na cultists matter true true 😂😂

Profilbild von Captain onfire 💨
Captain onfire 💨vor 2 Monaten

Governor wétin be this 😩🤣😂

Profilbild von AKORAYE🦢🦢🦢
AKORAYE🦢🦢🦢vor 2 Monaten

You never see that flood for Abia wey you Dey attack Sowore about the last time when he talked about Abia state kinda audio infrastructure?

Profilbild von Webcrypt4X 💎
Webcrypt4X 💎vor 2 Monaten

One of dem was dancing??? Chịm 🤦

Profilbild von spotlight_
spotlight_vor 2 Monaten

Na the dancing part sweet me 🤣

Profilbild von El Roi Billionaire
El Roi Billionairevor 2 Monaten

Olaniyi State Government 🤣😂🤣🤣🥲🥲

Profilbild von Amos Onos
Amos Onosvor 2 Monaten

this edit na mad ooo

Profilbild von Robinho
Robinhovor 2 Monaten

This guy with one leg 😆 see the way he just perambulate 😂

Profilbild von Foreign MoMA 
Foreign MoMA vor 2 Monaten

Arabanko wettin?😂😂😂

Profilbild von Chibuzor Alexius Akubueze
Chibuzor Alexius Akubuezevor 1 Monat

See Governor Amuneke, every day is for the thief 😂😂😂😂😂 and one day for the owner of the house 😂😂😂😂 only one day, edue gu okporo ngwo

Profilbild von Ginikanwa 💖
Ginikanwa 💖vor 2 Monaten

Governor Amuneke

Profilbild von TOO IGBOTIC 🔥
TOO IGBOTIC 🔥vor 2 Monaten

Kelvin black Na talent , no worry !!

Profilbild von Òmòluabì
Òmòluabìvor 2 Monaten

@Williamhaving Na men Dey do men 😂

Profilbild von Nehemiah
Nehemiahvor 2 Monaten

Arabanko community😭

Profilbild von Duke of Asaba
Duke of Asabavor 2 Monaten

Started dancing their local dance😂😂😂😂

Profilbild von RADIOLOGISTS
RADIOLOGISTSvor 2 Monaten

@Captain_onfire 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von BPC
BPCvor 2 Monaten

This man na weyre 😂😂😂

Ähnliche Videos

Governor Amuneke sharing Burger !!!
3:00

Sensitive content

Governor Amuneke sharing Burger !!!

Governor Amuneke

115,372 Aufrufe • vor 10 Monaten