Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Amuneke meets Samba

79,052 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Whknow
Whknow2 месяцев назад

Which kind stand be this 😹💔

Фото профиля Chinemerem
Chinemerem2 месяцев назад

Na you be APC script holder 🤷‍♀️

Фото профиля K-nyte
K-nyte2 месяцев назад

@SubzeroFada Who be that one with bad leg wey no gree stay on place 😂

Фото профиля Ginikanwa 💖
Ginikanwa 💖2 месяцев назад

Right about now men don put everything behind 😂

Фото профиля nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀
nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀2 месяцев назад

"one of them started dancing" God abeg o 😂

Фото профиля Chestlee
Chestlee2 месяцев назад

Cultist wey dey wear Ankara 😹na agbo men, d ones wey dey wear polo,jeans with Timberland na system men😹

Фото профиля Mr Micheal
Mr Micheal2 месяцев назад

Give me account for that guy with one leg lol. Very funny disable

Фото профиля @Pizzaro FCB
@Pizzaro FCB2 месяцев назад

This reminds me of someone on here who shut down his eyeglass business because of Amuneke’s poor governance, yet today he’s singing his praises and bending over backwards to make excuses for him. The irony is hard to miss. Tag him if you know who

Фото профиля @H.O.D.
@H.O.D.2 месяцев назад

Crooked governor Amuneke 🤣

Фото профиля okuns ifemeni
okuns ifemeni2 месяцев назад

The guy as the leader resembles the keeper from Cape Verde Vozinha.

Фото профиля ᗪᗩT_ᗰᖴ_ᗷᒪᗩᑕK
ᗪᗩT_ᗰᖴ_ᗷᒪᗩᑕK2 месяцев назад

Wait, why that guy with one leg de circle that car 😂

Фото профиля Ub4real
Ub4real2 месяцев назад

I talk say the edit go mad 😀😀😂😂

Фото профиля Uzochukwu Nnanwube
Uzochukwu Nnanwube2 месяцев назад

Wetin be the problem of the one wey leg dey pain wey dey waka-waka upandan? Person wey leg dey pain suppose dey one side, but na him body catch pass.🤣😂🤣😂

Фото профиля Mayor Of Amai👑
Mayor Of Amai👑2 месяцев назад

Wetin be this guy problem sef😂😂😂

Фото профиля Big Eleniyan
Big Eleniyan2 месяцев назад

Na you leg de pain but na you waka pass 😂 that guy on black vibes na 💯 😂

Фото профиля Broglie De 3rd
Broglie De 3rd2 месяцев назад

🤣😭🤣🤣🤣🤣 omo the edit mad gan 🤣🤣🤣

Фото профиля Believe💯
Believe💯2 месяцев назад

I knew that the guy with the leg issue will e used in the edit 😂

Фото профиля king Julien 👑
king Julien 👑2 месяцев назад

Na here I confirm am say na cultists matter true true 😂😂

Фото профиля Captain onfire 💨
Captain onfire 💨2 месяцев назад

Governor wétin be this 😩🤣😂

Фото профиля AKORAYE🦢🦢🦢
AKORAYE🦢🦢🦢2 месяцев назад

You never see that flood for Abia wey you Dey attack Sowore about the last time when he talked about Abia state kinda audio infrastructure?

Фото профиля Webcrypt4X 💎
Webcrypt4X 💎2 месяцев назад

One of dem was dancing??? Chịm 🤦

Фото профиля spotlight_
spotlight_2 месяцев назад

Na the dancing part sweet me 🤣

Фото профиля El Roi Billionaire
El Roi Billionaire2 месяцев назад

Olaniyi State Government 🤣😂🤣🤣🥲🥲

Фото профиля Amos Onos
Amos Onos2 месяцев назад

this edit na mad ooo

Фото профиля Robinho
Robinho2 месяцев назад

This guy with one leg 😆 see the way he just perambulate 😂

Фото профиля Foreign MoMA 
Foreign MoMA 2 месяцев назад

Arabanko wettin?😂😂😂

Фото профиля Chibuzor Alexius Akubueze
Chibuzor Alexius Akubueze1 месяц назад

See Governor Amuneke, every day is for the thief 😂😂😂😂😂 and one day for the owner of the house 😂😂😂😂 only one day, edue gu okporo ngwo

Фото профиля Ginikanwa 💖
Ginikanwa 💖2 месяцев назад

Governor Amuneke

Фото профиля TOO IGBOTIC 🔥
TOO IGBOTIC 🔥2 месяцев назад

Kelvin black Na talent , no worry !!

Фото профиля Òmòluabì
Òmòluabì2 месяцев назад

@Williamhaving Na men Dey do men 😂

Фото профиля Nehemiah
Nehemiah2 месяцев назад

Arabanko community😭

Фото профиля Duke of Asaba
Duke of Asaba2 месяцев назад

Started dancing their local dance😂😂😂😂

Фото профиля RADIOLOGISTS
RADIOLOGISTS2 месяцев назад

@Captain_onfire 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля BPC
BPC2 месяцев назад

This man na weyre 😂😂😂

Похожие видео