Loading video...
Video Failed to Load
...and it is SEALED!!! 😍😍
29,800 views • 1 year ago •via X (Twitter)
16 Comments

How many days una use do wedding?

It’s coming… #TRex3

Na africa everywhere still good 😂

Congratulations to them

Finally!. We can all rest now

Them no even read terns and conditions Ehnn Ok later una go say woman carry 90% of property

Till this guy reach Tanzania before his eyes go clear sha😂😂😂

So she's going to Tanzania ba?

I give them 4 years Make them Draft their Divorce paper sha

This one no know wetin he Dey seal yet! We will be online waiting for instablog9ja gossip!

One man down I repeat one man down 😭

I hope he read well before signing Cos if it be say na she write am fear women

Congratulations to them😍

Omo I go don tire oo

arrangeee!! gold diggers... mama sharply enroll her daughter.. this is the first of many marriage..

Congratulations 💗
