Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
And na person dey knack this one too 😩😩😩…
78 Yorum

She might not have any disease Could just be a skin reaction

It’s too much ooo…

This is HIV symptoms

It’s bleaching of skin reaction

@Stacher_le If na man get am na infection but if na woman get am na cream reaction 😂😂😂 Dey play

@abikeade_mii Lol no mind them 😜

This is cream bleaching na She will even be healthier than you the poster

Are you okay ?

You clean 🧽 pass her?

Na cream she want to become white by all cost

It’s too much 😩😩

No be bleaching cream cause am?

I don’t even know

Na guy way they knack this one na oju kokoro

Some guys no get taste

Ah There life done spoil be that

I swear

Another man food, another poison

No be lie sha

No matter how bad she is, she go still see person wey go dey knack her!

No lies ooo

One man's food is another man's poison

Haaa madamu Wetin ya rosullulahi find reach this matter😂😂

No be me talk am now 😂😂

Nigerians suppose dey use your expression( haaa Yarosullulahi) for comedy skit. He go too make sense🤣😂

But that's just skin and you're a woman

This is self destruction by bleaching and it didn’t happen that way .it’s regular till it gets worse like this

This one if you no wear condom touch her you don contact

I swear

Love my soul not my body nah them be this

😂😂😂

Yaarosululai!!!!

😂😂😂

😢😢

Fake creams

Yes

She is at a Risk of a Cancer

Very high risk

Wetin be this God!

Na human being skin oooo

Hmm epetechi 🤣🤣

😂😂😂

Ejooor E snap oju eh 😂😭

Lailai 😂😂

Nah dem Off light be this. I like it in the dark.

I’m irritated for real

I no fit do Even if she promise me money

Me wey be woman sef Dey irritated

you will be amazed ..she got no STD, STI , tight gripping clean coochie, knows how to ride..whiles those weave on wearing wanabe secretaries got all of the above

Her scenario is bleaching with different kind of body lotion… I have a friend who also experienced This .. but not as much as this ..she has been treating this for 4years now and still not balanced yet

Omo😒😏

😩😩😩

This is too much😤

Over much 😩😩

Even if you wear two condoms touch this one, you must contact, e sure me die 😅

Na lie … Na all this organic cream cause am

You mean organic cream mixed with small infection 🌚

Fake products 😩😩😩 just be using ori and adin

Adin can’t work for it again unless she stops bleaching patapata

That is what am saying, she should stop that fake cream and start using ori or adin!!! I don’t even understand why she would even want to bleach her skin😩😩😩

Him go just close eyes na. 🤣

😂😂😂

Lights off

Na them

God abeg ooh

Abeg gidi

Anything to make dem yellow…😂😂

You Dey mind dem

Ye wetin be this

Men dey knack nonsense 😂🤣

What is this naaaaaw You want make I throw up?

Sorry

Yoruba infection

You Dey okay so

No be small thing

At all ooo

I'm so glad I'm very selective when it comes to women.

It’s necessary
Benzer Videolar
Pablo no too dey happy o…. Why e no Dey smile na 😩🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
105,189 görüntüleme • 6 ay önce
Sensitive content
Fear this gender😩😩😩 You Dey your boyfriend house you dey go another man house Full video:
VERYDARKMAN
204,065 görüntüleme • 8 ay önce
Sensitive content
Wetin pregnancy dey do women ehn 😩😩😩
Dami’ Adenuga
1,168,464 görüntüleme • 3 yıl önce
