正在加载视频...
视频加载失败
And she fine o 🤦🏽♂️
32 条评论

Why can't Nigerian simply say "sorry I dont know what that means" How hard can it be instead of saying rubbish with confidence

Abeg make she help me prescribe some drugs

Men dey knack nonsense 😩

This is just the complete definition of olodo uprising 😂

From the way she speaks, it’s obvious she knows the meaning of esophagus. This is purely for content sake.

Go to school, you say biro too heavy. 😂💔

Na only send money una sabi 🤣🤣🤣🤣🤣

Girl to girl sit her down cut video advice am e don pass to Dey do content

Omohh the struggle 😪 😂😂

Na this one wan help you nurture your pikin😂?

Dull with confidence!!! 😂🤣😅😆😁😁

Saying rubbish with confidence 😂, Unproductive elements 😏😅

Its kills oo...it kills moral

What if it's content

Nah person dey date this one now ooo like, him boyfriend go dey say him dey happy oooo from the reaction of the presenter she supposed know say her head don go 😆 🤣 😂

go school no na os u wan do who dey carry os when no go school for 2026

Olodo uprising

Werey

Brain is what ? Clock ittttttt 😂😂

Eleribu omo obo 😂

A lot of them are olodo's😂

Hmmmm school no be SCAM OOOO

Speaking nonsense with full confidence nah waooooo

@PabloHoggs Having sex with such lady is dangerous Fr. This level of ignorance is transferrable

Did 1 is sick upstairs

Jus the confidence iS something else

Fine waitinnnn

Ode 😂😂😂😂😂and she get esophagus oooo

The interviewer is supposed to ask he if she's gone to test and treated hers 🤣🤣🤣

😂😂😂

This one Don Mara

And she still speak igbo join the talk
