Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
AND THE GENESIS CONTINUES NOV 20th …
65,416 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

If davido no bring you back to limelight,you for still dey ph

You say what we still the for your mother ooo don’t forget I just want to let you know 🤣😂

I don hear. Who be that one wet dey cry for background

As you dey ur own I dey my own you get peace of mind As I dey my own you dey your own I con get peace of mind shout out to erigga paperboi

The countdown is officially on November 20th can’t come soon enough.��💯💫

Nov 20th is now a celebrity

Idolo street Dey Wet ! Abeg send money for your street fellas

Fool goat meat I hear say you drop trash 🗑️ say na album na true?

Ogo Una don Dey hear sha. Save yourself the stress and do it at your comfort zone

Delta portable.😭

If u come potharcourt na only ur family members go watch you i be potharcourt no worry abi na Davido u one beef 👿👽☠️🔫🔫

Fast drop lol 😂

Omo this boy no fit look face to face for real life de talk that rubbish about Davido Aswear 😂😂😂😂

I hear say popo Dey find you because you tab them ❤️

When we wan start to Dey earn from the app too BABA?

Erigga don already tell us say the story never finish. November 20th, we dey outside. 👑 The Genesis continues… and this time, make everywhere shake. 🐐

Revelation never still near boss?

Idan

Erigga sir my House rent is due please help me out I'm serious 💔

When you go fit shut down 02 arena? Be honest with yourself oo

Na money be fine bobo no be motivation

Eriga ❤️

We are outside

Let's go

LOCAL MAN🫵🏽😂🫵🏽 you better dey thank God and Davido everyday you wake up.

My mentor I will sir 💯👌👌👌

Which show be dat??

Erigga con fine pass Wizkid oh



