Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Andoni Iraola, BE WARNED⚠️😡
120,905 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

@DolapoDani He should not try nonsense with me. I’ve suffered enough.

Omo make we warn am oo Make him no worst pass Arne Slot 😂

Imagine God answer your prayer dem sack your manager and you dor start with this new one again 😂😂😂

Iraola won't see this big bri

Arne Slot don go No dey mention am again 😂😭😭

Bro you just say talk wetin dey my mind🤣. Funny but the reality. Arne Slot drained me emotionally.

Yes ohhh... He should be warned!! My head no correct ooo

I promise you, your players will drop like flies before December

Adika you be case o

Some of una dey find Int'l endorsements yet you say something like "you'll come to England & break his head" Uhmmmm try dey put filter for mouth once once

Adika calm down, he never start work ooh went he fail na you go still complain

Ahhh, you don already dey warn am?

I hope to see you people suffer more. Person win premier league for Una, una rush sack am

lol baba at least make the guy come first

Person wey u Dey follow talk no hear you nah tag am make he see

We don't want Slot 2.0

Let him better be warned oo We go mount am

Arne slot don almost make all of us craze 😭😭

🚨 𝐀𝐑𝐍𝐄 𝐒𝐋𝐎𝐓 𝐒𝐄𝐓 𝐅𝐎𝐑 𝐌𝐈𝐋𝐀𝐍 🇮🇹 Negotiations are already underway as the Dutch manager closes in on becoming Milan’s new head coach. 👀

All this warning and you didn't tag him😏

@Sinnomore7287 This is not the right man 😂

Andoni❌ Hollandia ✅

No be lie

Join Chelsea. This is not how Liverpool fans behave

@ayodeji45555 🤣🤣

Make coach respect van dijk?👀

🤣🤣

@grok who was lraola before this appointment?

Na fans Una be Una no be God😭😅

Reduce your volume nigga

😂😂😂

No time! 😂
Benzer Videolar
What does the future hold for Andoni Iraola?
Sky Sports Premier League
100,399 görüntüleme • 5 ay önce




