Loading video...
Video Failed to Load
Anini (thief) out now ❤️🩹
34 Comments

I even think say na real song about real shiiii this one wey u call the track anini.... Na una artist dey gasss niaja babes. I done unrepost am

@OliverNadoo E no go better for all of una wey dey criticize this jam.. Person get this kind talent and versatility, una still dey bash am eyin oloriburuku. Na Mavo una deserve

You don dey single rubbish. Go warm eba chop

I don de listen to the song since November 27

Shout out to the backup singers. Na dem carry the song.

Y’all critics don’t understand what music is really about. Y’all think it only revolves around legwork and clubbing. Nobody kuku force the song on you Just dey with your mavo and tenski.

I say make I go chop yagi not knowing you already dropped another banger

On it cause I still have belive in you

You Dey sing love song but you name am anini (thief)😩😂😂 Shey you sabi the kind thief wey Anini be sha? 😒 Una Dey muzz me o 😂😂😂

Omoh diz song too paa ooo Abeg wetin U out inside nah 💯✅ Oya blez my AZA ooo cos I don over stream am @lilkeshofficial

You sabi this music thing

Make he son nor catch you for Benin o

Weytin inspire this jam guy ?? 🔥

Keshinro where you been dey since now. 🥳

Keshinro omo oro mi... Make I go jam am

No be the style of song wey we know you with be this but I love this new style of yours. Just continue to give us back-to-back.

Too bad 💨🔊

my idolo❤️

Hope your health is better now. Godspeed

Let me sincere bro , I'm not happy to this jam , this is not what we're expecting from you , I know you still have that same energy and creativity like before, but please KESH find better lyrics like you use to then , We are strongly waiting for you all this while ...........

@Undergroundvoi My bro I swr slow music no fit you o, we’re already used to your ways

@muyiwazenith Hope you no thief song 😳

I can swear I’ve listened to this song countless times, so how it it out today?

@El_wigridden Keshy ma pa mi nau

Shey u be anini 😂😂

@freezylee01 🚀❤️

@freezylee01 Kesh on the beat 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

I no blame u Sha Money don really bring out ur true color U seff listen to wetin u dey give us for 2026 Na until dem start to compare u with artist wey no even reach ur level at all and dem go mean the comparison ,ur head go correct no worry I kuku trust my 9ja people

I love this masterpiece

Na AI give you this song idea and pattern

No be lilkesh voice be this... Why you dey use autotune change voice

This is the wrong beat...certainly not for you man.

Real music

We don dey chop am since 🥳😍
