Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
ANODABANGA OUT EVERYWHERE!
898,487 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
9 Yorum

Kleff🙂↕️🇬🇧1 yıl önce
Do apology video for us before 7pm 🙏 Omo this your hidden talent suppose remain hidden o 😭

Mikelfc🫶🏻1 yıl önce
you just Dey use your song oppress us, e no go pass this year, God go take you

Nnamdi 🦅1 yıl önce
When we successfully commot Apc, we gats commot you from afrobeats.

Heismide✨🔝1 yıl önce
How much you wan pay that guy wey wear green?😂

$ilva 💸1 yıl önce
If no be say God dey merciful, He suppose take you the moment you dey come up with this song, WTF 😭

David Of Fct🌝1 yıl önce
You will be bigger than Wizkid, mark this tweet

Joice🤍🇧🇪1 yıl önce
Siraheem I’ll be scrolling now, be good okay?

Muiz1 yıl önce
Shame sat me down on eleganza chair

Grizzy1 yıl önce
I no go fit get money make my pikin dey mugu like this. I go seize your card.
Benzer Videolar
0:22
Sensitive content
out everywhere
daine
112,882 görüntüleme • 7 ay önce
