Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Another amugbo spotted on TikTok đšđšđš
10 Kommentare

Abisolađšvor 1 Jahr
This boda still normal small. You don see Iya afin itakuntosogba(kofo Ibadan) own? đ

đđľđžđđŞđđ¸ đđ˛đŤđ˛đ˝đŞđđ¸ âĽď¸vor 1 Jahr
Awon amugbo đšđš

đđľđžđđŞđđ¸ đđ˛đŤđ˛đ˝đŞđđ¸ âĽď¸vor 1 Jahr
@Mizkaffy1 Awon amugbo lol

WE News Englishvor 1 Jahr
Growing challenges for TikTok and emerging alternatives Here's why TikTok is banned in different countries

Baba_ibejiivor 1 Jahr
No mind hallow jare He dey promise wetin e no fit do E give one Alfa 4 gtbank for mainland. Amugbo gidi

boda_bayovor 1 Jahr
Malu 700 how many people wan chop am đšđšđš

đđľđžđđŞđđ¸ đđ˛đŤđ˛đ˝đŞđđ¸ âĽď¸vor 1 Jahr
Person wey dey craze đš

Gentleman Seunvor 1 Jahr
Na the same guy gifted 2plots of land at O2 Arena and Stamford Bridge

Ajibola_K.Bvor 1 Jahr
The guy na ogba đ I have seen one of his videos. He just Dey kpami

đđľđžđđŞđđ¸ đđ˛đŤđ˛đ˝đŞđđ¸ âĽď¸vor 1 Jahr
Ashiere gba ni đš
