Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Another angle 😳
634,644 views • 22 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

Two was with them already ...where is this please

Ghost and Spirit lounge, Abule Egba

As a man, try and fortify yourself. E get why. 😂 Imagine say one or two guys are well-cooked in this kind setting… those thieves 4 jam agbako Ajé 👌 For this current Naija, if you like, dey call only “Allah” and “Jesus message 🙈😂 Iku, e pa before your time. 🤣😭

dira !

@Olakunle_Omoba my brother i dey tell u for real, for this naija now dira like say everyday na war front 👌🙅

Supervisor 😂😂😂 Omo ghost don cast Make I go play snooker check the place out

Those guys lack observation

Where this thing happen Abeg?

Ghost and Spirit lounge, Abule Agba

Damn omo this Lagos no safe again o

na them themselves na do the thing, na make you nor need to make your settings large, just one or 2 people is enough. but una wan carry the world along. never forget the world you see today is wicked 🖤

Which kind low budget cctv b dis

Because them wan smoke Igbo 🤣🤣🤣🤣

The person shoot men road… he no plan kill anyone

Na wa oo whr dis this happened?

More like omo 3x 😄

You sef keep camera one place naw

Yoo what the f Was this today?

They caught them lackin lmao 🤣 I lor this men let bring USA to Nigeria yes 😂

These videos should be for law enforcements, not on x. A good place to start investigation would be to who the armed robbers car was registered cause the plate number was visible

@grok what really happened

@Bookeybukwu

Person no dey safe again for this country 🙆

Omo

I’m still yet to know where the green jacket guy off clothes walahi

@andrethemage @ElectricPackage see for yourself, cos i dont just like to argue.

@horr_pe my bro abeg make una dey watch oo

Which angle be that?

Can’t even hold the fukin camera straight. Are you drunk?

nah why I prefer shrine

@grok wetin sup?

Abgeros are operating with gun now?😳

Omo but dose niggas falloff

Na because say that guy carry gun... if not.. I go fes nod that werey on green 😡😡

Police go catch them.. you go soon hear

