Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Another day, Another Vlog! Let’s go 🔥
27,243 Aufrufe • vor 24 Tagen •via X (Twitter)
53 Kommentare

Bro your Vlog mad gan... Keep up the good work... Your Vlogs is making me is the beauty of Ondo Camp.... Biggs up ❣️

Thank youuu

Still an interesting content 😁, making me reminiscing 2021 when I served. Well done 👏

That barber don use powder lie for you.

I just dey re live my camping through your vlog

Naso

Always winning 💪💯

This one naa fine girl or na senior man? See voice

Baba you go get good PPA because you just brought out that good vibes of this Ondo state NYSC camp

🌚

Wrap it up bro e don dey be full production naw

Wrap your life up

Junkie do unedited video naw make them seize your certificate Bastard

Your mama dey online Dey do keyboard warrior. No go find food chop, I get your time today. If dem born you well come my dm

@n95ly You allow dem dey raigbait you this early morning

@n95ly I get him time. Person wey dey use faceless account

@Far_rouk Where your day 1 and day 2 nysc video dey ?

@Far_rouk Show me day 1 and day 2 of your life

My hot kitchen 😭😂

Next year me sef dy go face ham😂😂

Best content in the internet rn

Koko sharp one I took love your energy

Thank you boss

Please check DM

Ok

Them beat your platoon yesterday 😂

You just deh drop 5 star vlog for us ❤️❤️❤️

Energy

My broo

Keep it up 👏🏾

Before Dey give me breakfast 😅

Good work man

You no show us your breakfast😎

I don forget

Pls follow me on IG Pls follow me on Tiktok

Koko Agba Platoon 5 all th wayyy 🔥🔥🙂↕️

Yes sirrr

@EhisOjeks I too like this guy

😅😞😞

Omo see energy, keep it up bro 😍

❤️

💯

i dey feel you bro. keep it up!😄 na Adefarati hostel i been dey last batch.

I de camp like this

For where?

Ede osun state camp. This place de crazy

You don dey rizz dey camp too much Hehehe😝

lol

My Guyy 💯

Need a goalie

Keep going bro. I be regular viewer.

Thanks boss

Love the energy Mehn ❤️

