Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Another day, Another Vlog! Let’s go 🔥

27,243 просмотров • 24 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 53

Фото профиля asad
asad24 дней назад

Bro your Vlog mad gan... Keep up the good work... Your Vlogs is making me is the beauty of Ondo Camp.... Biggs up ❣️

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

Thank youuu

Фото профиля Being Azeez 👑
Being Azeez 👑24 дней назад

Still an interesting content 😁, making me reminiscing 2021 when I served. Well done 👏

Фото профиля I Don't know why I
I Don't know why I24 дней назад

That barber don use powder lie for you.

Фото профиля HANNIBAL
HANNIBAL24 дней назад

I just dey re live my camping through your vlog

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

Naso

Фото профиля Mister 3odds
Mister 3odds24 дней назад

Always winning 💪💯

Фото профиля United_Yucee
United_Yucee24 дней назад

This one naa fine girl or na senior man? See voice

Фото профиля Eyèn Drone Boss ❤️🇳🇬🇬🇧
Eyèn Drone Boss ❤️🇳🇬🇬🇧24 дней назад

Baba you go get good PPA because you just brought out that good vibes of this Ondo state NYSC camp

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

🌚

Фото профиля n95ly
n95ly24 дней назад

Wrap it up bro e don dey be full production naw

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

Wrap your life up

Фото профиля n95ly
n95ly24 дней назад

Junkie do unedited video naw make them seize your certificate Bastard

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

Your mama dey online Dey do keyboard warrior. No go find food chop, I get your time today. If dem born you well come my dm

Фото профиля Farouk
Farouk24 дней назад

@n95ly You allow dem dey raigbait you this early morning

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

@n95ly I get him time. Person wey dey use faceless account

Фото профиля n95ly
n95ly24 дней назад

@Far_rouk Where your day 1 and day 2 nysc video dey ?

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

@Far_rouk Show me day 1 and day 2 of your life

Фото профиля ASher
ASher24 дней назад

My hot kitchen 😭😂

Фото профиля M I C H A E L
M I C H A E L24 дней назад

Next year me sef dy go face ham😂😂

Фото профиля Bnj
Bnj24 дней назад

Best content in the internet rn

Фото профиля Gbengulo🪖
Gbengulo🪖24 дней назад

Koko sharp one I took love your energy

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

Thank you boss

Фото профиля Okela
Okela24 дней назад

Please check DM

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

Ok

Фото профиля AL NASS 👿🇳🇬🇪🇸
AL NASS 👿🇳🇬🇪🇸24 дней назад

Them beat your platoon yesterday 😂

Фото профиля Mr Morals™
Mr Morals™24 дней назад

You just deh drop 5 star vlog for us ❤️❤️❤️

Фото профиля Olly of Man United 🔴
Olly of Man United 🔴24 дней назад

Energy

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

My broo

Фото профиля michael
michael24 дней назад

Keep it up 👏🏾

Фото профиля Arosam Dml
Arosam Dml24 дней назад

Before Dey give me breakfast 😅

Фото профиля OLUWAMEO🧡
OLUWAMEO🧡24 дней назад

Good work man

Фото профиля hobbyMac🇺🇸
hobbyMac🇺🇸24 дней назад

You no show us your breakfast😎

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

I don forget

Фото профиля KOKO
KOKO23 дней назад

Pls follow me on IG Pls follow me on Tiktok

Фото профиля Tosin
Tosin24 дней назад

Koko Agba Platoon 5 all th wayyy 🔥🔥🙂‍↕️

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

Yes sirrr

Фото профиля omor j
omor j24 дней назад

@EhisOjeks I too like this guy

Фото профиля Sire Divwills
Sire Divwills24 дней назад

😅😞😞

Фото профиля EHUWA SAMUEL
EHUWA SAMUEL24 дней назад

Omo see energy, keep it up bro 😍

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

❤️

Фото профиля Cesar
Cesar24 дней назад

💯

Фото профиля Diazzz
Diazzz24 дней назад

i dey feel you bro. keep it up!😄 na Adefarati hostel i been dey last batch.

Фото профиля Mayor city 🐐
Mayor city 🐐24 дней назад

I de camp like this

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

For where?

Фото профиля Mayor city 🐐
Mayor city 🐐24 дней назад

Ede osun state camp. This place de crazy

Фото профиля Richagi
Richagi24 дней назад

You don dey rizz dey camp too much Hehehe😝

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

lol

Фото профиля SAPJASS
SAPJASS24 дней назад

My Guyy 💯

Фото профиля Good Punter
Good Punter24 дней назад

Need a goalie

Фото профиля VICTOR❤️Kgen
VICTOR❤️Kgen24 дней назад

Keep going bro. I be regular viewer.

Фото профиля KOKO
KOKO24 дней назад

Thanks boss

Фото профиля Zaar
Zaar23 дней назад

Love the energy Mehn ❤️

Похожие видео