Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Another day in India.
338,555 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Omo the wey I take hate incomplete video ehn 🙈

How did he get there in the first place?

No ladder but they have nuclear weapons.

So dem no fit use all those their Indian film trick solve this small problem abi? Na wao!

See bunch of Oloriburuku shouting “puri puri puri” dem no fit get ladder carry the pikin comot bah, dem suppose lie his mother down give am better koboko wey dem don soak inside water.. in summary the mother is a certified oloriibu

Babies are very innovative when it comes to killing themselves!! How did he get there?

Where is the end of the video broda Chude 🙄

complete video -

Baby are always troublesome how did he even reach there in the first place

Why give us incomplete vid? I hope they save baby.😢😢😢
