Loading video...
Video Failed to Load
Another day to try again!
80,417 views • 18 days ago •via X (Twitter)
13 Comments

ski18 days ago
Baba da wait make dem light kpo you da cap motivational speech

🧘🏾♂️🧘🏾18 days ago
😂

Onyelukachukwu_418 days ago
I swear boss, I know say hope dey na why I never put rope around my neck

🧘🏾♂️🧘🏾18 days ago
Na matter of time brr

Nimmo Kan 🇦🇷🇦🇷🇦🇷18 days ago
We go again

🧘🏾♂️🧘🏾18 days ago
Consistency >>>

Nimmo Kan 🇦🇷🇦🇷🇦🇷18 days ago
A moving man go meet him luck

Jesus's baby18 days ago
I go lie for you

🧘🏾♂️🧘🏾18 days ago
Na who give up fvck up

Johnny18 days ago
Try wetin? Me wey be @AlikoDangote partner naw😎 just wanna have some funs man

🧘🏾♂️🧘🏾18 days ago
@AlikoDangote No be lie. I see your name for Forbes list

GM🐐18 days ago
Puff n Pass Stay on Grind

Enny18 days ago
Why Una dey very close dey talk like livers? 😒😒😒
