Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
ANOTHER GOOD NEW💪💪💪💪💪
125,222 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
27 Kommentare

Guy which one be say you no be Christian? Stop that nonsense talk. You want go join the religion of terrorist?

The guy na James Bond ba? Wey dem dey shoot am e no die Abi ?

You make too much noise Just go to the point Very annoying human

Bandit reporter

If the government is serious about ending the insecurities, they would have taken the battle to their camp because it looks like their hideouts are known to many people

Quick response from our Military

This one sweet me. Thanks to Nigeria ARM forces

These Jihadist are trained,thaught,feed in Saudi Arabia,n they then released them on Africa to go n spread their stupid n Nonsense religion n Sharia-Law to kill,rape,destorys n cause chaos in Africa,but u Nigeria spend millions of dollars to Mecca Saudi😏

Only one bandit killed,

Nice one

You no be Christian but you dey use the sound 😂 Comedians everywhere

How's this a good news when someone is still in their costudy 🤦♂️

You not a Christian? Which are you?

I'm still waiting for the punchline. Story just kept going on and on......😒

U no be christian...wetin u be bro?

Using first 30 sec tho shout is very annoying 😞

Wetin concern us say you no be Christian ? Like its our business 🙄

Today is 6th of August

Nice one 😂

Bro …. Na wa ooo

Ahh

lol 🤭🤥🤥🤥🤥 Bandit wey dey finish 60 rounds of magazine for one person

The tori long

Na only me hear 10th of August?

Your name is written is Nigeria and African history already

follow me I follow back ASAP

YOU TOO WATCH M9VIES... ALL THESE YOUR STORY NO GELL.. GO LOOK FOR BETTER JOB❌️❌️❌️

