Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Another musician cultist spotted

162,944 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля Numero Uno⚓ 🇪🇬
Numero Uno⚓ 🇪🇬1 год назад

Berri and Lyta na last year dem bam barely 2-3 months, but Lyta own never dey confirmed yet cuz dem never know him LM yet. Nothing dey secret about dis BA/NBM pipo again, na their own dey cast dem on SM. E remain make dem cast him SN. Y'all be safe!

Фото профиля DWISE1
DWISE11 год назад

Don't get encouraged to join them o Won ma fi e bori ni las las Flee from Frat please

Фото профиля Badboy Ranking 😎
Badboy Ranking 😎1 год назад

Nigeria entertainment leave am for egede people

Фото профиля Solar Heavy
Solar Heavy1 год назад

new music just landed

Фото профиля private life
private life1 год назад

Any small thing dem don carry them enter bush 😂 Berry of yesterday

Фото профиля Ehimeh
Ehimeh1 год назад

No be cultist Na Blackaxe

Фото профиля LEUSEH✌️
LEUSEH✌️1 год назад

This guy na lord wey no calm down collect orientation well. Money dn spoil confra for naija. He won’t be this free if him dey some kind men setting for south south . He go fold. You just see some strangers on the road and start dey nack anyhow

Фото профиля KING 🇳🇬🇭🇰
KING 🇳🇬🇭🇰1 год назад

Very soon ayes go turn to Tom and Jerry 😅😅. So before you future David o or burna boy you need join ayes , 😅😅 make ayes drop one popular eiye celebrity, I wan check something 😅😅

Фото профиля XO
XO1 год назад

This one na confra D ones wey dey kee dem self na cultism

Фото профиля Xenophobia 4 Xenophobia
Xenophobia 4 Xenophobia1 год назад

The day aye go mistakenly drop one eiye popular celebrities, even if na portable na that day all this celebrities ayes go regret waiting them do 😆 To see burna &Davido go hard o but zlatan o, yemolee o, pocolee o,Barry tega and many more na that day them go run comot 4 naija

Фото профиля BIG LION
BIG LION1 год назад

No let this one sweet your body go join cult… SayNotoCultism

Похожие видео