Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Another one completed #Lagoslife 50 billion or nothing
23,221 Aufrufe • vor 22 Tagen •via X (Twitter)
41 Kommentare

Lmaooo yiu really put Gas burner for sitting room ??

It’s 2026 get some exposure

House don ready o gee,I don buy everything down ,abegggg

Your Billy dey ready ?

@slime_slime_s Afar OYa drop id

@slime_slime_s Volqx

I’m sorry but this is ugly asf

Wetin be this rubbish? 😂 so I go wake up for night to pee, no toilet for my room and I dey live for banana island? 😂 my guests go dey see my pot of soup live and direct? 😂

Why do you have that blue drum in a house that has a private cinema???? It is always the little details

Guys she said yes I’m in love 🥰 I’m shy 🙈 🤭

You cook inside this large sitting room? Or it's a large kitchen? Kitchen space now bathroom space?

It’s called open plan

Na just 15B I Dey charge 😂

I no like as kitchen dey sitting room o

@Fidelischev I don follow u here. Gift me abeg

Na you be vintage interior for Lagos life

Na 1B I get abeg work with my budget 🙏

Why is there gas cooker in your sitting room?

Shey na HK you build?

Awar if you run am well I go add extra 10b Send username make I buzz you

Why an open kitchen???

Send me money na bro

If i finish my money and you didn’t do one of my houses i will sue you walahi For negligence

Lmao you don message me ?

Username abeg?

Volqx

Sent a message

I got 60billy bro, let's do madness

omo make i hire you make you come design my house for banana island please

Can you design mine for 1m 👀

Holy Ghost fire

Bro you too sabi

Guy abeg how you take dey help them decorate? Anytime wey I do am for person e no dey always reflect.

Bro how did you do this, do you collect handle or what?

Take 10b na pleaseee

Holy Ghost fire Do 30

2 chairs block each other

boss how will you navigate the person's house to decorate it o

Gm gee I just buy house for pH and abj Abeg con help me design am

1 billion to help mine

Create a social platform for Nigeria that can go toe to toe with instagram


