Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

59,794 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Oba of Lagos 👑 (OON)
Oba of Lagos 👑 (OON)vor 7 Tagen

Lamidi con dey feel like boss Omo na where one person own end, another one start o 😀 We will always see who we better pass

Profilbild von OSCAR
OSCARvor 7 Tagen

Who bought them man utd jersey na God go help me punish the person oo

Profilbild von Damilare
Damilarevor 7 Tagen

State and capital Ayeba Ayebo 😂

Profilbild von Ruzzo 👻
Ruzzo 👻vor 7 Tagen

Lamidi con be like Alhamdulillahi I better pass this one 😂

Profilbild von The Samuel
The Samuelvor 7 Tagen

Ayeba ayebo😂😂😂😂

Profilbild von Lamssss
Lamssssvor 7 Tagen

Bauchi - baleba 😹😹

Profilbild von Abiola Oshodi
Abiola Oshodivor 7 Tagen

This one is good signing ooo😂😂😂

Profilbild von Bello Ibrahim
Bello Ibrahimvor 7 Tagen

I heard baleba and mainoo o @Fwjayy29 @UTDTrey @TrollFootball

Profilbild von Zifah
Zifahvor 7 Tagen

Didinrin Association sef don get scout wey dey scout didinrin 😂😂

Profilbild von Build_with_Olanla
Build_with_Olanlavor 7 Tagen

If lamidi wise pass you… your own don spoil

Profilbild von Oyewole242♏️💀
Oyewole242♏️💀vor 7 Tagen

Lamidi self dey whine person 😂😂😂

Profilbild von Oluwatosin Ayodeji 🇳🇬✨
Oluwatosin Ayodeji 🇳🇬✨vor 7 Tagen

For that state and capital I dy hear Bauchi — Zanzibar 💔😂

Profilbild von OLYJAY
OLYJAYvor 7 Tagen

Ayeeba —Ayeebo 😂

Profilbild von Oyin
Oyinvor 7 Tagen

2+2 =3 😂😂😂😩😩😩

Profilbild von Adebayo Samson
Adebayo Samsonvor 7 Tagen

This one no be dindinrin oo na Arindin him be

Profilbild von Danny Chase
Danny Chasevor 7 Tagen

Another signee with socks vpn

Profilbild von suniwizzy
suniwizzyvor 7 Tagen

Lamidi con dey feel like Merlin 😂

Profilbild von baylo
baylovor 7 Tagen

Lamidi feeling like Bruno, dem don help am bring Lacey 😂😂

Profilbild von Ne-yopop
Ne-yopopvor 7 Tagen

Lol

Profilbild von Very.Black.Man
Very.Black.Manvor 7 Tagen

Omoh ppl dey born something 😂

Profilbild von Oyin
Oyinvor 7 Tagen

E good as them wear Man U “ jersey 😂😂😂

Profilbild von Sammie✨
Sammie✨vor 7 Tagen

Man U don make same signee😂😂

Profilbild von Baloo
Baloovor 7 Tagen

@Nobleboy__ Lamidi con dey feel like Merlin, he don see didirin wey pass am 😂😂😂

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 7 Tagen

😂😂😂

Profilbild von Milano Michy
Milano Michyvor 7 Tagen

Even lamidi self tire say Omo this one Didirin pass me o 😭😂😂😂

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 7 Tagen

😂

Profilbild von 22 HARD
22 HARDvor 7 Tagen

Lamidi na captain for the team

Profilbild von Dice
Dicevor 7 Tagen

Ayeba ayebo. 😂

Profilbild von kingparagon🇳🇿🇳🇴👊🏿👊🏿👊🏿 💯💯💯💪
kingparagon🇳🇿🇳🇴👊🏿👊🏿👊🏿 💯💯💯💪vor 7 Tagen

When dem ask where you come from I hear 👂 Old Trafford

Profilbild von Fredrick
Fredrickvor 7 Tagen

For d state and capital I hear AI umuahia 😂😂😂🤣

Profilbild von Ayo De Ji
Ayo De Jivor 7 Tagen

@pbtips_ Baleba - ayebo 😂😂😂😂

Profilbild von Dapo
Dapovor 7 Tagen

Aya imaya Janaba janaba 🤌🏾😩

Profilbild von Ellay
Ellayvor 7 Tagen

Please what's going in Saki o

Profilbild von Olabisi
Olabisivor 7 Tagen

Where they Dey see them from😂😂😂😂😂😂

Ähnliche Videos