Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Another signee😂
34 Yorum

Lamidi con dey feel like boss Omo na where one person own end, another one start o 😀 We will always see who we better pass

Who bought them man utd jersey na God go help me punish the person oo

State and capital Ayeba Ayebo 😂

Lamidi con be like Alhamdulillahi I better pass this one 😂

Ayeba ayebo😂😂😂😂

Bauchi - baleba 😹😹

This one is good signing ooo😂😂😂

I heard baleba and mainoo o @Fwjayy29 @UTDTrey @TrollFootball

Didinrin Association sef don get scout wey dey scout didinrin 😂😂

If lamidi wise pass you… your own don spoil

Lamidi self dey whine person 😂😂😂

For that state and capital I dy hear Bauchi — Zanzibar 💔😂

Ayeeba —Ayeebo 😂

2+2 =3 😂😂😂😩😩😩

This one no be dindinrin oo na Arindin him be

Another signee with socks vpn

Lamidi con dey feel like Merlin 😂

Lamidi feeling like Bruno, dem don help am bring Lacey 😂😂

Lol

Omoh ppl dey born something 😂

E good as them wear Man U “ jersey 😂😂😂

Man U don make same signee😂😂

@Nobleboy__ Lamidi con dey feel like Merlin, he don see didirin wey pass am 😂😂😂

😂😂😂

Even lamidi self tire say Omo this one Didirin pass me o 😭😂😂😂

😂

Lamidi na captain for the team

Ayeba ayebo. 😂

When dem ask where you come from I hear 👂 Old Trafford

For d state and capital I hear AI umuahia 😂😂😂🤣

@pbtips_ Baleba - ayebo 😂😂😂😂

Aya imaya Janaba janaba 🤌🏾😩

Please what's going in Saki o

Where they Dey see them from😂😂😂😂😂😂
