Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Anti-Sporty 😂😂 Make dem come raid Twitter 😭
737,485 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Big Favorite 🖤vor 2 Jahren
If this guy sabi road to England bro go use legs 🤣🤣

LIFEvor 2 Jahren
Which one be this again, abi na skit?

Jonathan Adetunji 🇳🇬🇬🇧vor 2 Jahren
I can bet no matter how large where they're keeping them is, it will be filled up in less than an hour

Stretch™️vor 2 Jahren
Anti-Sporty Nigeria !? 😃

EnerGy®️vor 2 Jahren
Them go too catch pple here 😂😂

THE WAVY CREATORvor 2 Jahren
😂😂 what is wrong with this country. Misplaced priorities

Jaspervor 2 Jahren
Must be a skit 😂😂

APE𝕏BETvor 2 Jahren
This must be a skit sha

Movor 2 Jahren
You go meet me for this kind shop, you go kill me first before I follow you sha o. The same sporty wey the country dey collect IGR from?

Jonathan Adetunji 🇳🇬🇬🇧vor 2 Jahren
They should first arrest our politicians who are into this 🤣🤣😂😂
