Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Any good edit still going ? 😭😭
47,684 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
28 Yorum

Over 1.5 sometimes sef has it flaws o 😞🥲

I flex 3, hopefully it’ll come home

Yess moving well 😌 🙌...

For where I came across you today and I played hoping me sef go laugh but those 6bastards wey follow themselves ruined it But base on believe sha I go boom and na from your edit 😎 If those bastard had done it nii e for remain 4 games to my 1.6m

Bro this gain they pain me like say make I cry like this the money for too long

Hi dear, please l need odds

Yh

Ooh ℹ didn’t do editing ooo

Haffa how he come be now Oshon poo😂 no worry try again later we gather dey sorry for the lost

Fear make me cash out 😭 and my edit still dey go 😭😭

Please can you send me some odds

Your game Dey always Dey invalid 🤧🤧

You be real boss in booking 😓😭😭

Are you cooking new one?😢

Bad eggs but we go get them

Congrats 🎊🍾

Abeg boss drop another code I almost chop it game

Better luck next time

Do it again boss

Your game don come boss 😂😂

U20gxr

HOPE STILL DEY BRO

🥲😭 Oh God

I play am ooo. Game don cut ooo

II was still going Buh e be like na where em wan pause me ooo... Resistencia

Cook another one

Omo 🥲

Everyone is sleeping on u And I like it like that We will keep it low And win millions And ur name will be song loud. We are getting them soon. Well done chief ❤️
