Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Any good edit still going ? 😭😭

47,684 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 28

Фото профиля OluwaPelly_07
OluwaPelly_072 месяцев назад

Over 1.5 sometimes sef has it flaws o 😞🥲

Фото профиля SpeedianO 
SpeedianO 2 месяцев назад

I flex 3, hopefully it’ll come home

Фото профиля Sultan
Sultan2 месяцев назад

Yess moving well 😌 🙌...

Фото профиля Holarme
Holarme2 месяцев назад

For where I came across you today and I played hoping me sef go laugh but those 6bastards wey follow themselves ruined it But base on believe sha I go boom and na from your edit 😎 If those bastard had done it nii e for remain 4 games to my 1.6m

Фото профиля Power Book II
Power Book II2 месяцев назад

Bro this gain they pain me like say make I cry like this the money for too long

Фото профиля daisymelanin_official_xx
daisymelanin_official_xx2 месяцев назад

Hi dear, please l need odds

Фото профиля Lapel ICT
Lapel ICT2 месяцев назад

Yh

Фото профиля Appiah Solomon
Appiah Solomon2 месяцев назад

Ooh ℹ didn’t do editing ooo

Фото профиля BILLIONAIRE 💰
BILLIONAIRE 💰2 месяцев назад

Haffa how he come be now Oshon poo😂 no worry try again later we gather dey sorry for the lost

Фото профиля ✨celestial being ✨🪽
✨celestial being ✨🪽2 месяцев назад

Fear make me cash out 😭 and my edit still dey go 😭😭

Фото профиля daisymelanin_official_xx
daisymelanin_official_xx2 месяцев назад

Please can you send me some odds

Фото профиля Oluwadare Olafimihan
Oluwadare Olafimihan2 месяцев назад

Your game Dey always Dey invalid 🤧🤧

Фото профиля 💕Babyboy💕
💕Babyboy💕2 месяцев назад

You be real boss in booking 😓😭😭

Фото профиля Official Shegziboi
Official Shegziboi2 месяцев назад

Are you cooking new one?😢

Фото профиля DINOBRA001
DINOBRA0012 месяцев назад

Bad eggs but we go get them

Фото профиля Magret Dunlop
Magret Dunlop2 месяцев назад

Congrats 🎊🍾

Фото профиля lilly
lilly2 месяцев назад

Abeg boss drop another code I almost chop it game

Фото профиля ꜰᴛᴠ ᴄᴇᴏ 💎
ꜰᴛᴠ ᴄᴇᴏ 💎2 месяцев назад

Better luck next time

Фото профиля P Man 551554
P Man 5515542 месяцев назад

Do it again boss

Фото профиля Magret Dunlop
Magret Dunlop2 месяцев назад

Your game don come boss 😂😂

Фото профиля SkyMoney
SkyMoney2 месяцев назад

U20gxr

Фото профиля ⚡WEALTH⚡
⚡WEALTH⚡2 месяцев назад

HOPE STILL DEY BRO

Фото профиля Mimi Thomas
Mimi Thomas2 месяцев назад

🥲😭 Oh God

Фото профиля Annabel
Annabel2 месяцев назад

I play am ooo. Game don cut ooo

Фото профиля Marvel Jacques
Marvel Jacques2 месяцев назад

II was still going Buh e be like na where em wan pause me ooo... Resistencia

Фото профиля Sonataslim
Sonataslim2 месяцев назад

Cook another one

Фото профиля Mimi Thomas
Mimi Thomas2 месяцев назад

Omo 🥲

Фото профиля obgfx 🛰️
obgfx 🛰️2 месяцев назад

Everyone is sleeping on u And I like it like that We will keep it low And win millions And ur name will be song loud. We are getting them soon. Well done chief ❤️

Похожие видео