Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Anybody wey dem catch for here make ee just forget December 😭😭

713,156 views • 1 year ago •via X (Twitter)

11 Comments

ROSYEMPIRE 💙's profile picture
ROSYEMPIRE 💙1 year ago

Catch for what?? Nah person wey dey do illegal things dey fear

TENIOLA's profile picture
TENIOLA1 year ago

You go too explain sha

Kickr Games's profile picture
Kickr Games1 year ago

🚨 New games alert! 🚨 The latest titles from Boldplay are just around the corner! 🎰 Dive in, grab your daily bits, and get ready to play. Big fun and rewards await! 💥 👉 Don’t miss out—start playing today! #BoldPlay #Kickr #NewGames #DailyBonus

THAT IRISH & SHOE PLUG™'s profile picture
THAT IRISH & SHOE PLUG™1 year ago

Lmao this ones are out for their December money

Vance01's profile picture
Vance011 year ago

Just deh laugh with y’all saying na person wey deh do illegal go deh fear 🤣🤣 Nigeria never happen to you bfr ? I just pray make Nigeria no happen to you amen 🙏.

Whalemindset 🔥🔥🐋🐋's profile picture
Whalemindset 🔥🔥🐋🐋1 year ago

I will just go back home den, or I will pack my car somewhere and carry okada go where am going to

S H Y N E.TRX's profile picture
S H Y N E.TRX1 year ago

which road be this...

Bunny 🐰's profile picture
Bunny 🐰1 year ago

Get your car ready to go 😆🤣

Cliff 🇳🇬's profile picture
Cliff 🇳🇬1 year ago

You no see as the road empty - normally na mumu go pass there cos even if anybody no stop you, road safety and police must stop you sha 😀

Dr. Arusi Ego 1 🇳🇬🇺🇸🇬🇧🦅's profile picture
Dr. Arusi Ego 1 🇳🇬🇺🇸🇬🇧🦅1 year ago

Wait, ooo, is this road block, or are they going for a ceremony?

Archaic Writer✍🏽's profile picture
Archaic Writer✍🏽1 year ago

All of them go bill you the way e day them for body 😂

Related Videos