Sensitive content

This media may contain sensitive content.

正在加载视频...

视频加载失败

ANYTHING wey involve people in love make una nor INVOLVE me abeg !

39,490 次观看 • 8 天前 •via X (Twitter)

9 条评论

The Hardest Truth 的头像
The Hardest Truth7 天前

Person wey dey in love and mad person na dressing code different

Anti-Agbado! 的头像
Anti-Agbado!7 天前

This is Wike, Fubara and Fubara's loyalists. This na wetin Fubara guys dey see for Rivers State now 🤣🤣🤣

Augustine The Simple Life Dad 的头像
Augustine The Simple Life Dad7 天前

😂

okeyrosa 的头像
okeyrosa7 天前

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Nwaugo 的头像
Nwaugo8 天前

Anything wey concern couple, just remove your hand jeje.

Realchioma🩵🩵 的头像
Realchioma🩵🩵8 天前

Why?

Joan🤗💙💙 的头像
Joan🤗💙💙8 天前

Wahala Na to dey mind your business o

Maltlani Curtis 的头像
Maltlani Curtis7 天前

😂 😆 😝 you go wise

Towolawi Opeyemi Ruth(TRIPPLE T DATA PLUG 的头像
Towolawi Opeyemi Ruth(TRIPPLE T DATA PLUG8 天前

Love matter don't put your mouth o

相关视频