Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Anytime such groups are created, don't say anything. Just share this post in the group.
224,335 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

This fanta guy go dey mad real life una go dey take am as comedy 🤣🤣🤣 i still dey ask till today wetin be gbadume?

Banish that onowu 😂 He want make igwe craze so he go take over 😂

"Mbaise wey you dey rule before"?.....So Igwe dem been banish you too For Mbaise?

Committee of friends for child dedication as if I follow you knack your wife 😂

Me don para for them already 😡😡

"RUN ME MY PERCENTAGE MAKE I DEY ALRIGHT"

Dem no script that last part 😹😹

Committee of friends ontop pikin wey if you correct for doing wrong when he/she grows up, the parents will come with her thug of war to warn you make you no correct, They will forget, you once contributed money as committee of friends

This is the first time I am hearing ' committee of friends for child dedication and for burial' this is hilarious

I don do committee for burial tire 😂😂😂 Na that child dedication I no dhe gree at all and any yeye birthday stuff

I dey one now but I no dey talk anything for the group 👥

This guys are just talking but they are actually funny. Talking calm and trying not to be funny but very funny 😃

Onowu choro Ka Igwe gbaa ara.. 🤣🤣🤣🤣

Colos kwa, you man make Igwe skip 😂😂

Wahala be like committee of friends 🤣. Billpoint is here for you. Thrill yourself with this fantastic App. Get airtime, gift cards, flight tickets and pay for other bill payments.

You have to contribute when it’s their need but when it’s yours they start complaining

This guy dey always muzz me

One way I Dey na only comrade stickers I Dey send for there 😂😂😂😂

This guy dey always muzz me😂

Onowu is banished😂

Wetin come concern Mbaise 🤡😜🤌🏾

Wetin dey pain me pass be saying after him no go close am will be expecting you to leave so e go fit see who and who wey no drop something🤣🤣🤣

Banish am with him colos 😭😂😂

This Fanta na mad man 😂💔

Onowu na fine boy ig we banish and come my side

Onuwo wan mad igwe 😂😂😂

😂😂😂😂🤲🏽🤲🏽🤲🏽🤲🏽😭😭😭😭😭

God bless you for posting 🙌🙌🙌🙌 @mrkceecomedy TikTok, Fb,IG

This guy is something else 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Igwe na colos 😂😂😂

@VideoDownloadX download this for me

Onowu way be Azaman 😂

Icho ka igwe gba ara 😂😂

Okay
