Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Apa and Lege Miami 🤣🤣🤣
67,846 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
39 Yorum

Apa use style give LEGE Jabs about him English wey he dey speak for him singles live show 🤣

You get that move

Iregun- flashback Hmm I learn something 😂

Lol

Apa sabi their pattern walahi 🤣🤣🤣

Haven’t watch the movie ohh, but my instinct telling me lege want to scam Apa😂😂

Egbon, always be putting title nah @Mautiin01

No vex. I’ll put am soon

Lege buss laff real life 😅😅

The title is ile baba mi

I doubt if Lege's laugh was part of the script 😂😂 He couldn't hold it anymore and Apa played along well too lol

N250k no be small money .... apa sorry 😂

Be like lege wan scam apa niii

Lege don spoil film with laugh

I swear that lege laugh no deh part of the script. Apa wan burst him brain 😂

Title: Ile Baba Mi

They don use scope for Apa

Aje me sef dey think am oo

Lege couldn’t hold that laugh 🤣

Lege bust laf fr…e no fit hold am😂

Lege na yahoo boy both local and International 😂 Egbon apata don fall into scam 🤣🤣🤣

Ajeh Lege wan scam Apa ni😂

Apa mapa mi nau

Lege wan spoil film

Apa too funny walahi Lege self no know when he burst laugh 😂

Title pls

03:37 to 03:55 will crack your ribs😂😂😂😂😂

I swear Apa ma werey the guy laugh by force 😂😂

Omo araye ni hou....

Lege don scam Apa

Efcc throwback apa nah cruise

this lege way no pure, e be like e wan scam Apa 😹😭

😂😂😂😂😂😂

Abeg the title

😂😂😂😂

Apa no go kill me 🤣🤣

If Apa make heaven e get why E sare o E sare o

Nice

does this represent Miami?
