Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

APALA DISCO! 😇❤️

229,104 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO1 год назад

🤣🤣🤣🤣🤣biggest DJ

Фото профиля Gucci Snake 🐍🦅
Gucci Snake 🐍🦅1 год назад

I like as you post this one today babami😂😂

Фото профиля Adekunlewiz ❤️🦅
Adekunlewiz ❤️🦅1 год назад

I love it❤️❤️ Best Apala we all know 🔥🔥 Any other Apala is a no no, Oloriburuku artist say na apala drimble 🐸😂😂 Ọwọn méjèèjì ko ni Rágbá funwon 😂😂

Фото профиля mhizkash❤🦅
mhizkash❤🦅1 год назад

Big tunez abeg rub am for their face 😂😂😂

Фото профиля Sholabankz
Sholabankz1 год назад

I don talk am before Dj tunez nah banger boy😂😂😂😂

Фото профиля Drey🫂❤️
Drey🫂❤️1 год назад

Dem don dey copy am as usual 🙂‍↕️😹😹

Фото профиля OPEYEMI
OPEYEMI1 год назад

Low-key DJ Tunez go like owambe 😂

Фото профиля StarBoy🇵🇹🦅
StarBoy🇵🇹🦅1 год назад

Nah osakpolo fear dj tuneZ pass😂

Фото профиля GoMoRaH
GoMoRaH1 год назад

This egbon na big weray sha 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Фото профиля adex
adex1 год назад

Let dem know say na u get am 😂😂❤️🔥🔥

Фото профиля Sabrefangss
Sabrefangss1 год назад

Opor fun!!!! Their DJ no reach. Na their label Dj dey carry songs from play for show 🤣.

Фото профиля honest30bgfan
honest30bgfan1 год назад

😂❤️

Фото профиля Tommy
Tommy1 год назад

I saw what you did there

Фото профиля BIG BÀD .WIZ🧋🥢
BIG BÀD .WIZ🧋🥢1 год назад

Nah you get am 😂😂😂😭

Фото профиля Midi
Midi1 год назад

Dj tunez na big vibe aswear 😂😂 Who won’t wanna be at his show mehnn

Фото профиля sisitola
sisitola1 год назад

Promote your shit, I rate it🤣🤣🤣🤣

Фото профиля MACHALA JNR🌍🏅
MACHALA JNR🌍🏅1 год назад

😂😂😂😂

Фото профиля Ebony Black
Ebony Black1 год назад

🤣

Фото профиля Sybaddest
Sybaddest1 год назад

Tunez too like wahala 😂

Фото профиля Nwaeze
Nwaeze1 год назад

Na you vs davido now wizkid no dey him level again

Фото профиля SAMKID
SAMKID1 год назад

Tunez you don finally put Davido on

Фото профиля Ayomiposi 123
Ayomiposi 1231 год назад

Keep listening 🎶 ♥

Фото профиля Adeleye tosin Tkakaa
Adeleye tosin Tkakaa1 год назад

This Tunez no rate Davido atall😂😂

Фото профиля oba Cyprus
oba Cyprus1 год назад

🤣 I see wetin you dey do. I like 👍 am

Фото профиля jago ...P
jago ...P1 год назад

Apala disco >>>

Фото профиля NineT6ix 🦅
NineT6ix 🦅1 год назад

Context

Фото профиля GNF SULTAN🥷⏳🤍
GNF SULTAN🥷⏳🤍1 год назад

Nobody f00l reach you for this app

Фото профиля ..
..1 год назад

@davido wan drop Amala drill 😂😂😂

Фото профиля Pluto🐐city 𝕏 🐦
Pluto🐐city 𝕏 🐦1 год назад

You dey feel am Abi ?

Фото профиля 🦋still pretty
🦋still pretty1 год назад

i love this guy🤣💜💜💜

Фото профиля Doyinsola
Doyinsola1 год назад

I love tunez energy,.... Baba don use stroller replace human being, happy birthday j2 ....but we no dey see them face, we don see Morayo beautiful face, everything about wiz is beautiful and he's always proud of it...baba divert attention "Apala disco tonight" ole

Фото профиля MiracleofEDO🪻
MiracleofEDO🪻1 год назад

😂😂😂😂

Похожие видео