Loading video...
Video Failed to Load
APC is reducing our rice
51,829 views • 2 months ago •via X (Twitter)
16 Comments

Na God go punish people wey dey collect that rice

FALIURE FAILED COMEDIAN.

Nigeria will be OK

No full bag again.

This guy!!!😂😂😂 where have you been?😂😂😂😂😂

Things hard for APC too😅

🤣😅😂

The hardship dey reach everybody, 🤣🤣🤣🤣

Things fall apart. The center cannot hold.

Na for South East them de share full bags so that them go fit buy mind. So for your information they know what they are doing peace be on to you

Lol hahahaha

Government of poverty 💔

Rice and vote buying will not help them in the general election.

Even their rice no rice up.😂

Sense far from una We , we no collect anything becus ee see eetin asiwaju dey do Baba most go In 2031

No be 2 cups be that
Related Videos
Rice wants APC to try pasta next 😂😂
Lameen Chimaliya #BringBackourChildren
29,692 views • 7 months ago

