Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
APC thugs naming go Dey for this 2027 Election
36,379 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 29

The only thing na who get cutlass carry, who get kara carry for anything protest and 2027 election. All man now na thug. If not we are cooked.

Ontop 20k or 50k wey them give them.. omo our healing go long

I love you Broo❤️❤️ We need to face them man to man because this country belongs to every everyone not some certain groups... Ride on my broo❤️❤️❤️

Thank you baba

Yet the president hasn’t said anything and their party leaders are seeing all these nonentities by their supporters and they kept quiet ..As president have told them all is fair in politics.

That useless man called daddy freeze!! God go punish am for me!

Every Nigerian must defend themselves from apc thugs.

We are all going to be thugs. No two ways about it.

They must not win since there the president made a statement that ‘’politics anything goes or fair

MAKE UNA COME OUT FOR UNA STATE ✌️

You are very correct

Koboko these guys are not APC

Koboko give me this ur polo Peter Obi all the way

I wonder 🤔 how most Nigerian think cause tell me joy you dey get say you deg support APC ??

Dose wen want bad for this country come many pass us wen want better for us oh, with everything so we still get set of people like this God forbid

Udoko neck , u be mumu , obi na scam

Koboko, see where dem dey buy fuel... ₦170/litre

2027 is coming. I built a simple FOR/AGAINST tracker on key issues: fuel subsidy, free education, state police, child marriage, public vs private ownership, merit vs quota, minimum wage & more. Check it. Fill it. Share it 👇 #Nigeria2027 #NaijaVotes

I swear😭😭😭 dem need to collect

Nah fire for fire now ok ticket

BROS GOD BLESS YOU. LET ME SAY THIS, THERE ARE MORE ESAU'S IN NIGERIA PRESENTLY THAT ARE READY TO SELL THEIR BIRTHRIGHT FOR A HALF BAG OF RICE AND REMAIN UNDER PERPETUAL CURSE. HUMAN BEING IS TERRIBLE. THE WORST COMPLICATED BEING TO DEAL WITH. TUFIAKWA!!!!

All this are just distractions bro

Dem nor attack am for Warri bro

This Country na wa o!

I totally condemn what APC thugs are doing including the APC

Tell them

"Peter Obi's followers are toxic

@Nelsondey4you Me wey don buy bulletproof against next year

I dey with you bro for this CRS we mount
