Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Apple 🍎 of life 👌😎
302,896 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

Make Ona dey try fast forward ona contents Data don cost now oh

Abeg dey act this things fast fast na

Typical Nigeria politician 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Hehehe 🤣😉 no be only Capri-sun na beer u for order

Apple 🍎 wey everybody dey manage e reach him turn he use greediness plunk am Finish 😂😭🤲

una Apple of life dey forbid nyarsh?

Una no dy wash apple again. ??

🤣🤣

Like ehn

I am happy that this Nigerian content creator has moved off the South African xenophobic content. It started becoming monotonous and boring. The Nigerian juju content suits him better.

Truth be told there's much joy And strength in your youth. Someday we'd all wish we where younger

Greedy politicians 😁🤣🤣

You suppose turn to kolu..

Nigerian politicians in 4K

typical Nigerian politicians

Haha 🤣🤣🤣

This is so hilarious 🤣 🤣 🤣 🤣

Greed don finish Governor Amuneke 😂

Which mumu edit this video? You want tell me say the second lady lost her hand bag in the process?

🤣🤣🤣🤣🤣

Nigerian politicians in a nutshell

Nigerian politicians

Being greedy isn't good at all 🤣😅👐

So this guy have finally ran out of content. 🤦🏾♂️🤦🏾♂️

If na white now U go see those apple for fresh tree and leaves 🍃…. See Una, Una Dey hang apple for dead tree 😩😩😩😩

Hahahaha 🤣🤣🤣

Oga turned into kolu 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Tap on a clip to paste it in the text box.

😅😂🤣

الظلم مرتعه وخيم 👍

😁😁😁

😂😂😂😂😂

E don cast nothing more

Greed will kpai governor Amuneke 😂

@Shollymama2

These are so stupid

