Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
appreciate y’all see you guys next month❤️!!
837,506 Aufrufe • vor 15 Stunden •via X (Twitter)
35 Kommentare

@sxdiqcarter_ Na Man Utd jersey you wear, no wonder games dey cut🙏🏽

Na Balo hairline you use do video cover 😭😂

Why u use apkan apari start the video?

Make I Dey wait for the agenda wey dem go use this one do

First clip man😂😂😂

there ooo!!!

I hear say u be fbi undercover

@1i_riz nice hairline 😘😘

@Nath_hott27 @faaajii my king😩😩

@nobodylike25 can’t wait for “that” quote on this one too 💔😭😭

@sxdiqcarter_ Why una put me for back of person??? Who do this video?? Men dey find am.😡🪓

Which kain head this balogun get sef

my king @faaajii 🥹

na yayi be this😉

see u next month 🥰

Ng Twitter men are ugly o

up man utd joor

you and who😹😹😹 na to play ball abeg oh😹

😂😂❤️

what is going on his head?😭😭😭

Why this guy wear Fulham🤣😭 Im traumatized already

The first guy’s hairline😂😭

@Scruff_balz1

Why adika and Pooja no dey there

@AremuFawaz your skincare dey work ehn.

222 activv

@sxdiqcarter_ my ski. @ShockerDemola

thought that first guy is in uk? dondodawa or its not him?🤔

@softdmw See as everybody hairline good

i no show keh🥸

why fergie dey always take that thing? 🤔

You relate with Shoday

even if i no sabi anybody i sabi iceking ochacho.

that hairline 😭

Gnf too get steeze
