Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Apprentice don mess up Agu must enta night bus
26,853 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)
21 Kommentare

I no know whether to like this video or call police 😂😂😂😂

Call gbodoo he get options

I don’t know if yall think this is funny, but it’s reinforcing negative stereotypes about us. Not every Igbo person is a liar and a cheat. How disgusting.

E dey always dey easy for Internet.

una dey use una hand dey expose the criminality wey una dey do everyday

The oso-afia in these videos are not even as half as greedy as the ones we have in yaba, that bag na 70k dem go call am ooo, a bag of 20k they will sell if for nothing less than 60-70k Very greedy MFs 🥲

This guy 🤣 again 30 tazan

@grok how can i watch more of this guy skit

Y he de shine eye

We are in business now 😂

U go learn 😂

He suppose give the boy 1 or 2k, incase of next time.

middle man dey get money pass shop owners

@samesmile7 😂😂😂😂

That other guy na mumu

😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

10k✅ jus like that💀

We are in business

@CindyNyameia 😂😂😂

Inside there e go still owe am 5k 🤣

