Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Are they dating for real? 😂
10 Yorum

𝘙єє𝘥𝘸𝘢𝘯1 yıl önce
This one see aunty ramota he no date na girl wey wan kpai am he dey carry 😂

riri ★ ⭑1 yıl önce
The phone be like iPad for him hand😂

Bykes No Normal1 yıl önce
See her ...na money go make am date am

Timilehin of Bristol🔴1 yıl önce
See as phone be like tablet for my guy hand 😂

Godfather0011 yıl önce
I don ask tire, abeg when u get the answer, make u tell me

AB1 yıl önce
Between N5 and his phone i no know who big pass

Precious Folakemi1 yıl önce
😂😂🙄

JUNE 🌻1 yıl önce
U stingi like javis ooo 🤣🤣

tbabe 👑1 yıl önce
I first think say nah mother and child dey play until he talk and show face on camera...where this one thing wan reach for the girl body, she go dey cheat on him big time, person wey go don sabi in and out of Mr John Thomas wey no be virgin

MUSSCO ART 🖼️🇳🇬1 yıl önce
Na your mama book flight for you ? 😂
Benzer Videolar
Women are very ruthless when they don’t like you ….. for real 😂😂
Nay 🇬🇭
32,517 görüntüleme • 4 ay önce
0:25
Sensitive content
after dating for 5years, they discover that they are siblings
🧸
45,302 görüntüleme • 6 ay önce
