Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Are you causing violence because of your small fake charm? Remember, even stronger men have fallen. Nobody strong pass government.
3,294,385 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

🤣🤣🤣🤣 that second guy, na fear go kill am no be even bullet

Firing blanks 😂

🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

The bullet no even tear the shirt abi the shirt get juju too?

Your best protector is the government. No cult or society can protect you like the government.

Even if you get charm and you Dey use am do bad e go spoil . You think most of those hit squad that fall doesn’t have charm na their bad doings make most of them charm disappoint them

Is that how to test cutlass

Body wey cutlass and gun no enter Plank and stone go enter

No Dey whine C-Range oooo e go enter ni sha aaa

😂 😂😂,abeg make una no dey make me laugh, i no tell you say make you no do odeshioo, but if you really get sense, you go know say e no fit put food for your table, na only say people go dey regard you or fear you, rather why not direct your spirituality to your hustle in life?

Your head go collect Cement 😂no charm for that one
Benzer Videolar
Sensitive content
Add EXTRA POWER to the #Poppers you already have. 👿With the XTRM Biest your Poppers experience will get even stronger! Get the Biest and strong Poppers here:
🇩🇪 🇺🇸 🌐 Poppers Online Shop | @Lederreiniger
58,849 görüntüleme • 1 ay önce
