Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Are you joining him to eat this delicacy?
87,357 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Na because of this kain thing our mama Dey always tell us not to accept food from a stranger

Omo this one no be question cause it has already answered itself 😁

Omo na only @john322226 go fit chop this kind food o

WTF brother

Never gon give it a try

Una dey play with Lassa fever and Ebola again in this country o 😲

🚶🚶🚶♀️🚶♀️🚶♀️🚶♀️

Location

He resemble weytin he dey chop

The guy don Dey chop ham so tey he don Dey resemble frog 🐸 self 🤦🏿♂️💔

Eat alone and d!e alone, bro.

This is what happens when you sell akara and corn to make a living 😃

Join fire.

People dey chop nonsense o

I puked 🤢 🤮

No I won’t

Make he send am come. E no go reach two of us

Enjoy your delicacy alone

Na him jazz. He doesn't have a choice

Nah me hate am but you enjoy it

Looking at him alone you will notice he looks like frog

God forbid bad meal

Deli-wetin? Eat frog as how?

That toad is poisonous

Eat alone. Enjoy yourself.

Sacrifice food . DeadlyCacy 🤦♀️

Which food is this one?? Even you wey dey behind this account you go fit chop am???

Have you tried crocodile and fried rice?

Ewwwww

Kwasha on the toad 🐸

Mak I bend if I no chop 😂

Lol 😆 ppl and culture, some countries are shocked that Nigerians eat snail
