Loading video...
Video Failed to Load
Are you sure Bobrisky was in prison? This glow ehhh😂🔥
642,609 views • 2 years ago •via X (Twitter)
52 Comments

Bro was not in any prison, dy just restricted him from the media and public eyes…

My thoughts too. 😂

Yeah.

If anybody f00lish pass this Eniola them suppose nail am.

Why😭😭

She as she dey do na

@abazwhyllzz Exactly 😂

😂😂😂that guy was never in prison, he come fresh pass when he dey outside

See as he fresh pass me wey dey house😭😭

She is even fatter see her face

He😭😂 the guy go add weight for prison,hmmm

I told y’all that bobrisky was never arrested but nobody believed me 😂😂😂😂

I said it too oo😂

Person way go prison come fresh pass me way Dey inside hux 24/7😭😭😂😂😂

Oga, I dare him to Remove the Make Up

😂

The guy has physically becomes female fr Omo technology is crazy

So craezy,dammmmn

He/she don go rush shave, makeup 😂😂

😭😭😭

Them just warn her to avoid social media for a while She dey her house dey chill😂

@Izy_BodyFitness Exactly my thought 😂

Mf came out of prison wit makeup? Lmfaooo this government can't be serious

@xxldubem 😂😂😂

Baba don fresh. He’s been chopping life in pr!son 😂

@olamideoficiall Walahi😂

See as the guy fat

@Khanstillday Broooo,he dey im house dey chop life. Prison una😭😂

Me sef no understand o 😂

@boss_hammed 😂

He went there for vacation 😂😂

Walahi 😂

They have done make up for him. Wereh

😂

Which glow? Your fellow man Dey enter your eye

He go carry hin treatments go prison nah

This one wasn’t in prison na, see as face fat. She probably was restricted from social media activities but she was sure comfortable where she was

The girlboy just dey flex for prison She don go rub makeup asapu make the world no see her secret 😂😂

She’s glowing 🥹🥹

Me self dey think am

Awwn her mouth is still sharp😂

She you sef won’t go like this

He is out?

Promoting such fake success stories will only accelerate Nigeria's downfall, creating a society built on lies and greed Bobrisky's 'success' is a rented illusion, a slap in the face to genuine hard work and innovation

You don see m

You’re thanking God Idris is out, which God? Baba J no get hand for this HimShe movement, thank the devil and the ppl wey dey service him yansh

why him get injury for hand

Omo this guy no dey any prison E come be like say he added

@ekyhills come and see ohh

Ajeh this one no Dey prison 😂😭

See as he fresh pass my gender 🥹

“I can’t wait to have you guys” 💀 😂 be like she wan go back to prison.
