Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Are you thinking what am thinking?

529,140 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von ALABI YUSUF ORIYOMI
ALABI YUSUF ORIYOMIvor 1 Monat

I despise people that don’t know how to use “I’m” and “am”

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 1 Monat

Everyone with their own problem 😂 May God heal you 🙏

Profilbild von Abass
Abassvor 1 Monat

When that your fresher smallie dey try personalize you at your convocation party but you can’t turaka cos your other paroles in 200, 300 level are in attendance 😂😫

Profilbild von Laugh Then Think
Laugh Then Thinkvor 1 Monat

She clearly knows him very well. Daddy figure

Profilbild von BigChaser💰💼
BigChaser💰💼vor 1 Monat

No scope wey this girl no use try commot her hand 😂 🤣... Ati ti ojee bo oloosha lowo, oku baba eni ti O Bo. 😂 🤣

Profilbild von Ashafe
Ashafevor 1 Monat

Everybody na hustler last last 😂

Profilbild von Mr Kay SIR
Mr Kay SIRvor 1 Monat

She won comot her hand... But the man no gree.. why ? I want to know ...

Profilbild von Chief Owokigbe90's
Chief Owokigbe90'svor 1 Monat

Thank God for the cameraman that man for cut her hand take am go house. Why hold person like that refuse to leave her

Profilbild von Big swanky
Big swankyvor 1 Monat

He dy chop her food steady no doubt imisi too lose

Profilbild von BigChaser💰💼
BigChaser💰💼vor 1 Monat

Why is the man holding her hand too much... Let go of that hand mtfk

Profilbild von Adetunji Mustapha
Adetunji Mustaphavor 1 Monat

She’s kinda tipsy

Profilbild von Sleeko
Sleekovor 1 Monat

If Dangote fit dey find money Why biggie graduate no go find more moneyyyy

Profilbild von Thando Immaculate🧡
Thando Immaculate🧡vor 1 Monat

😂😂🤣🤣🤣 I laugh at the comments, you people can judge a person without knowing them

Profilbild von OYOR
OYORvor 1 Monat

@grok what's the title of the wasiu ayinde song playing in the background of this video

Profilbild von Don Honey
Don Honeyvor 1 Monat

Am I watching this video on x 2 why is she dancing like that

Profilbild von Kay Soyemi (Esq.)
Kay Soyemi (Esq.)vor 1 Monat

I don’t know what you are thinking o.😜😜😜 But that tear under her armpit was quite distracting.

Profilbild von Sybaddest
Sybaddestvor 1 Monat

See as she Dey clinch she don see gold lol 😂

Profilbild von Olori🍒
Olori🍒vor 1 Monat

Who is he??

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 1 Monat

That’s the CEO of XYZ night club

Profilbild von choco
chocovor 1 Monat

be like na watin you dae think oo😭😂

Profilbild von Adedunni👑💕
Adedunni👑💕vor 1 Monat

Omoh girls just dey find money anyhow , person wey get almost half a billion from BBN still dey use style do Os.

Profilbild von UtdEmperor❤️
UtdEmperor❤️vor 1 Monat

Omo olomo she want to collect the money before leaving the man’s hand

Profilbild von Olori Ajoke 🫅
Olori Ajoke 🫅vor 1 Monat

@gomes_solomon1 Na bloggers go later scatter this life

Profilbild von HAMZART ✊🏿🇳🇬
HAMZART ✊🏿🇳🇬vor 1 Monat

@SisiArinGold have you seen this man's neck? Se ko poju bayii

Profilbild von LET LOVE LEAD
LET LOVE LEADvor 1 Monat

😂😂😂 your mind is dirty 😱

Profilbild von A.A.S
A.A.Svor 1 Monat

@grok who is the man in the video and the lady dancing together

Profilbild von Bab_TblaQ
Bab_TblaQvor 1 Monat

And she go use this mumu dance collect money from my hand keh 👀😁 make she dey play she never ready

Profilbild von A.S.A
A.S.Avor 1 Monat

Think abour ur sisters,daughters and wives😇

Profilbild von Abiodun
Abiodunvor 1 Monat

This lady no get doings see as she dey dance like local

Profilbild von Abundance
Abundancevor 1 Monat

Biko wetin you Dey think ? 🤔

Profilbild von Toke(Mrs💍)❤️👑
Toke(Mrs💍)❤️👑vor 1 Monat

E connect me Edakun ☺️

Profilbild von KREDO AYOMIDE ✨✞
KREDO AYOMIDE ✨✞vor 1 Monat

The man no won release her hand

Profilbild von Barry💛💐
Barry💛💐vor 1 Monat

Jama Jama 😂😂😂

Profilbild von Omotayo Roll-in-dollars
Omotayo Roll-in-dollarsvor 1 Monat

Connect 🤣🤣🤣🤣

Ähnliche Videos