Loading video...
Video Failed to Load
Are you thinking what am thinking?
34 Comments

I despise people that don’t know how to use “I’m” and “am”

Everyone with their own problem 😂 May God heal you 🙏

When that your fresher smallie dey try personalize you at your convocation party but you can’t turaka cos your other paroles in 200, 300 level are in attendance 😂😫

She clearly knows him very well. Daddy figure

No scope wey this girl no use try commot her hand 😂 🤣... Ati ti ojee bo oloosha lowo, oku baba eni ti O Bo. 😂 🤣

Everybody na hustler last last 😂

She won comot her hand... But the man no gree.. why ? I want to know ...

Thank God for the cameraman that man for cut her hand take am go house. Why hold person like that refuse to leave her

He dy chop her food steady no doubt imisi too lose

Why is the man holding her hand too much... Let go of that hand mtfk

She’s kinda tipsy

If Dangote fit dey find money Why biggie graduate no go find more moneyyyy

😂😂🤣🤣🤣 I laugh at the comments, you people can judge a person without knowing them

@grok what's the title of the wasiu ayinde song playing in the background of this video

Am I watching this video on x 2 why is she dancing like that

I don’t know what you are thinking o.😜😜😜 But that tear under her armpit was quite distracting.

See as she Dey clinch she don see gold lol 😂

Who is he??

That’s the CEO of XYZ night club

be like na watin you dae think oo😭😂

Omoh girls just dey find money anyhow , person wey get almost half a billion from BBN still dey use style do Os.

Omo olomo she want to collect the money before leaving the man’s hand

@gomes_solomon1 Na bloggers go later scatter this life

@SisiArinGold have you seen this man's neck? Se ko poju bayii

😂😂😂 your mind is dirty 😱

@grok who is the man in the video and the lady dancing together

And she go use this mumu dance collect money from my hand keh 👀😁 make she dey play she never ready

Think abour ur sisters,daughters and wives😇

This lady no get doings see as she dey dance like local

Biko wetin you Dey think ? 🤔

E connect me Edakun ☺️

The man no won release her hand

Jama Jama 😂😂😂

Connect 🤣🤣🤣🤣

