Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Are you thinking what I'm thinking 👀
459,524 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

We no see all this cars still date 😂 cyber truck still date we no see am 😂 cardiac escalade and phatom we no see am 😂 Omo baba olowo wey they live fake life . obo need to show workings werey just Dey use Adeleke name Dey do fake life bcos he know 🇳🇬 we believe him

let me know what you think of this

Talk am with ur full chest I don notice say since davido post cyber truck way no be hin own Hin fans don Dey watch as dem Dey talk say he buy this he buy that

First person to buy car wey dealer no go later deliver 😂💔

He don buy am no go far 😂❤️

Davido no fit buy 2024 for 2025 I know he go surely buy at least 2 car after 5ive release next month

Baba Imade ni seh 😂

@blaccmajek See who Wizkid and burnaboy wan compete with 😭

Money ba wetin again ?😂❤️

We still never see the cyber truck oo

This one no be from balanco or polanco o 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Does this sound make you weak? What are you thinking of when you hear that sound?👀😈
Goddess Bella 👸🏼🇬🇧
60,122 görüntüleme • 2 yıl önce
