正在加载视频...
视频加载失败
Army work too sweet😂😂😂😂 Na you no wan join army
115,987 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

Turanci Waziri1 年前
E no hard oh😹😺make e send him passport foto to Ope Distinct media, make e help am design obituary asap🥶🤌🏾

Daoptimist⚓🌊🔥✨1 年前
😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Rock Paper Sizzle1 年前
🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

am_toskid_tee🐐1 年前
Na to join army😂😂

Daoptimist⚓🌊🔥✨1 年前
Make e go find camouflage joinup for northeast

L K1 年前
waala waala waala....😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣😭 worst part b say, former DHQ is just a stonethrow to ds place wey him dey... Dodan is 10minutes walk away!! 🙆🏽♂️🙆🏽♂️🤦🏽♂️

Victor 👿🏹1 年前
Make he find original sniper go,cos anything wey make dem carry am enter barrack 😭

Joseph Akinade1 年前
Best you wake up from that dream 😂

Daoptimist⚓🌊🔥✨1 年前
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Young Pac 🐐1 年前
This kind job wey him buy na grave one, make e just d!e 😂🤣😂

Daoptimist⚓🌊🔥✨1 年前
😂😂😂😂😂😂
