Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Arsenal and Audacity 😂😂😂
93 Yorum

You don beat the arsenal b4?🤣😂

You don forget say I beat you for UCL final? Messi still score 4 goals for your team head. This Arsenal na my wife 😂😂😂

Talking about Madrid

Oh okay 😂😂

I Dey still Dey find you Barca for ucl we get unfinished business

You never ready to win the UCL be that 😂😂

Why is it not possible? Madrid that signed Mbappe nko ?

You want to compare Madrid to Arsenal ? 😂😂

@BFolaa You mean Arsenal no get money to buy him or what?

@BFolaa It is not possible for Madrid to sell Vini now

@35_jasper Why ?

@35_jasper He is still their star player

Dey get mind or they get money 💰

Them get mind

Boboyi... Owo lo n soro for Arsenal. We are not in our broke time again

It is not about broke ooo

But it is about money

😂😂

Prophecy coming to past

why arsenal so bold 😂

They won the league I guess 😂😂

big mood. they peaked early 😂

Well done!

This people no under them mate 😂

Wwtin be all of una problem? Arsenal just dey fuck with all of una brain 😭😂😂

People wey no get UCL?

What concerns Real Madrid with where they sign him to. It’s up to the player if both teams can agree on a fee Dey play

Una no get sense

As e don touch Arsenal now I no get sense? Enh

Oga he deh possible Shey Neymar no go psg when e deh Barca

He wanted to go.

So when they’re are looking for Arsenal player they Arsenal shouldn’t ask about their own players?

They are bigger than Arsenal

The year Arsenal signed Ozil from Madrid weren’t you there?

Madrid didn’t want ozil anymore. This time is Vini and Madrid still need Vinicius. You get that?

Which rivalry Barcelona and Arsenal get? Because I no understand why Barca fans go de chuck mouth for every Arsenal topic.

We can’t be rivals. Never. Una no reach

E be like u never ask Europe about us now oooo. Aside Pep and Enrique the rest of una nah less.

You no get UCL still. When you have one we can chat

U Dey Top 3 club in the world, but the last time u win UCL, $1 was N200, fuel price was N87, Buhari just de go him first Tenure. Rest European old takers. 😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

You self see your club 😂😂

lmao that title alone is wild

They are so hyped from just winning premier league 😂😂😂

@hypilio Abeg wetin you Dey hype? The La Liga wey you carry wey ‘Wolves’ wey relegate make money pass you? Oga go sit down one place, no be your type dem Dey talk for here. Clubs Dey talk you this old glory self Dey talk

@hypilio Old ke? You never see UCL before

@hypilio I no know wetin dey pepper you for body because na football be this. Maybe you just start to dey watch ball. Any club fit buy from any other club as long as an agreement is reached. No be by ‘big club’ every time. Football na business, jsyk.

@hypilio You wey start to watch football in 2018 de talk

Why are you scared you sound scared from your voice we could tell

Scared of Arsenal?

Nah the problem with small success 😂😂😂😂

@DrAnfield2 I swear Why them get mind like that

Una don start to abuse this new feature

@DripandRizz Because I talk about Arsenal?

no oo na arsenal topics dey give impression normally

@DripandRizz No

🫢

@DripandRizz 😂😂

Elon moni sweet chief

Rate cuts won't save overlevered mall owners. AFFO per share is what matters, not net asset value per share.

Bro everything is possible o

No be for this one 😂😂😂

U Dey normal? Which one is be is not possible, ?

Not possible. The English is clear

Bro if truly Teta wants him , he go come

Your hope fit move mountains

Don’t forget Arsenal signed Ozil from Madrid

They didn’t want Ozil anymore

When u are big, u are big

Arsenal big? 😂😂

Wetin you dey talk vini big pass OZil abi

Now Yes

Engagement sure wen you mention Arsenal.... Football Twitter is all about Arsenal n everyone is milking it.... Enjoy it

Lol

Are you afraid

Of Arsenal ?

Why you buy blue tick

U too recycle talk

You no even get talk

Lol nai u Dey recycle another person own U b zoonguard

Na your papa get the team

Yes

Alright I wish you good luck 🍀

Making reactions to a made up rumour, the World Cup needs to hurry up

Is possible brrh Everything na money 💰💰💰 Go sleep brrh

No be everything be money, wake up 😂😂

Vinicius is leaving too... Is the best option for Arsenal to pick him up azap... I just pray it happens

He is not leaving

I think 🧐🧐 Please follow I'll follow back

Okay

Thanks brrh

Two things you need to win big. Are we talking football or life here?

Bc Madrid don’t like going for another clubs key players
