Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Arsenal can’t keep playing like this. FULL VIDEO >
82,180 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
31 Kommentare

Where Pooja see this dumb guy 😹 Na back of his eyes he dey use watch ball 😭

The guy wey wear white shirt mouth dey smell

The kind of people you invite to have analysis on games on clubs will always decide whether people will watch ur show or not….pls use ur sense abeg

I keep saying this, if you don’t understand football don’t talk football.

No day carry dumb people come studio

This your analyst is dull. The guy me with folded shirt. He is so dull. Na today den Dey foul player

How is Arsenal making people look and sound foolish 😂😂😂

Pooja stop inviting everybody to your podcast. This Chelsea fan is so bitter. He doesn't even know what Haram means

Dey play

How are we playing again? Is like Arsenal is the name that sells your market

No bring that guy come your podcast again because he knows nothing about football, just hatred and bias mind

Lazy analysis everywhere. The system aided Arsenal?

Na 2023 this one in shirt dey watch ball Talking about this kind of football he should go watch chelsea in past bullying arsenal now No carry all this novice come studio abeg

This guy ex go don suffer oo. People like this guy in shirt don’t move on easily from breakups.

That guy on White stripe just dey yarn okoto. From his voice alone, you go know say na Chelsea fan. That loss pain am.

Pooja try dey bring who get sense come your podcast na, who be that one wey wear packet shirt?

See as person father dey disgrace him community

Oga were you see this guy from , abeg smell the guy mouth nah the work of colos

Who be this guy wey dey blab emotionally. He looks like a pained Chelsea fan. You forgot that Chelsea took advantage of the system in buying players so you are now complaining about the system... Shut up

@Val_Gadget Set up a podcast, talk about arsenal, post and get publicity. Your learn from obi. You try

People conveniently leave out the fact that teams regularly sit in low blocks against Arsenal. They’re not giving us an open game to run riot in. Breaking down 10 men behind the ball is a different challenge.

Where you see that other guy

Last season was corner fc

Will you keep quiet 😁😁😁😁

I understand you need to ragebait arsenal

Great analysis

This guy called Promise just wan dey bias pls don’t bring him here again

I no sabi how some people they watch ball sha, but I no blame am

Make una cry more 😢 😂🤪

See that second guy..e dey think with him NOSE

Hw do u want dem to play again no set piece, 10 goals frm open play
Ähnliche Videos
Sensitive content
Playing around like this with your woman>>
𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙
1,868,297 Aufrufe • vor 1 Monat
